Instagram - Seyi Vibez ft. Muyeez

Letra de Instagram - Seyi Vibez

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Instagram"​ es una canción interpretada por ​Seyi Vibez junto a Muyeez, publicada en el álbum Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1. 

Fecha de lanzamiento: 30 de abril del año 2024. 

Letra Instagram - Seyi Vibez

Shawty you make me emotional
Bursting my Medulla
I been chatting on Instagram
I.G tell me say you no know that
I follow you, but you no follow back
Shawty say "You are turnover"
If ou spin on me, I go turnover
Tell me say her name na Omotola
She tell me say she like it in a boulevard
Me I tell her, shawty shey you know the vibe
I go tell you things wey you no never ah
Only Jah blessings dey on this kid

For this street i no fit do dodoyo
Show it now if you love someone
I no fit tell you many things wey you know ọmọ
Wire aza mi make we dey nor nor
Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye
Shole gbemidebe
Ọmọ iya mi shole gbemidebe (Oluwaloseyi)

Money make me emotional
Bursting my medulla
Chatting on Instagram
I.G na you say we go see later
I called you but you no call me back, mama
I remember my class teacher
But right now Alhamdulillah
Hands in the air, lets party na
Bottles for the girls, wey sabi na
The loser pay
If you no get, them no go stay
When you go out, ko ranti ile
See my vibe call it trabaye
Epariwo ogo aye (OGO)

Only Jah blessings dey on this kid
For this street i no fit do dodoyo
Show it now if you love someone
I no fit tell you many things wey you know ọmọ
Wire aza mi make we dey nor nor
Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye
Shole gbemidebe
Ọmọ iya mi shole gbemidebe
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "INSTAGRAM" de Seyi Vibez?

Seyi Vibez

¿Cuándo salió "INSTAGRAM" de Seyi Vibez?

30 de abril del año 2024

Seyi Vibez foto

Seyi Vibez

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Instagram interpretada por Seyi Vibez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión