Letra de 247 - Seyi Vibez

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"247"​ es una canción interpretada por ​Seyi Vibez junto a Billion Solar, Nerryckole, Tml Vibez, Muyeez, publicada en el álbum Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1. 

Letra 247 - Seyi Vibez

M-m-m-murderer
Woo

Every blessin' I dey see now na the blessing from God
Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall
Won ni ki n go harder, so me I go on sohun
Anyhow, I dey on God, wetin dey occur?
Even them people that be hatin' on me, but I no fit to drop
'Cause I gatti my God, Ọlọhun

'Cause my producers, give me non-stop
O ya, jẹ ka record
Look around, nobody to trust
'Cause I no dey too sure

Anytime I'm calling You, Baba, answer my call
Anywhere I dey perform, you know say aye po gan
Turn up, aye po gan
Oh-ah-yeah
So me tell my nigga say, "Nigga no fo for that bobo"
Try make money, shenking po gan
Rora gbẹsẹ leko'kan

Baby jo
I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
I'm not sorry to take what is for me
I'm not sorry for hustling 24/7

Every blessin' I dey see now na the blessin' from God
Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall
Ṣebi iwo lo ni ki n ma lo, I no go fall
Say my blessing no go stop
I no go stress before I chop, oh
If na power, e for don cast, una for lock up
Mo so fun wọn nigba kan
I fell when I try, so me ride on, oh-ah-ah

'Cause my producers, give me non-stop
O ya, jẹ ka record
Look around, nobody to trust
'Cause I no dey too sure

Anytime I'm calling You, Baba, answer my call
Anywhere I dey perform, you know say aye po gan
Turn up, aye po gan
Oh-ah-yeah
So me tell my nigga say, "Nigga no fo for that bobo"
Try make money, shenking po gan
Rora gbẹsẹ leko'kan

Baby jo
I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
I'm not sorry to take what is for me
I'm not sorry for hustling 24/7
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "247" de Seyi Vibez?

Seyi Vibez

Top 5 canciones de Seyi Vibez

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Seyi Vibez. Si te gustó "247", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.

Highlife interlude
(En’-En’-En’-En’), (En’, En’, En’, Enta), Obimo, biko, ye meko (meko), Never forget where I’m from na ghetto (ghetto), Luis Fonsi, Despacito (‘Cito), Abena, balance, balancigo (‘cigo), Gwagwalada, capital, Turn the...
OBLE
AKPAN AKPARI
EH JAJA
ALAFIA
Seyi Vibez foto

Seyi Vibez

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de 247 interpretada por Seyi Vibez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión