Wetin Dey Sup - Burna Boy

Letra de Wetin Dey Sup - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Wetin Dey Sup"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum Twice as Tall. 

Fecha de lanzamiento: 13 de agosto del año 2020. 

Letra Wetin Dey Sup - Burna Boy

Fu-fu-fu-fu (Oh)
Funkula

I no be one of those men wey dey fear toto fuck yash
Check am, na kpakoro pa
Me I know say everybody got to die one day
Buried six feet under coal tar

Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup?
Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup?
To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup
Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup?

As I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
As I dey my own
Una no know wetin dey come
You're waiting in vain
I'm overtaking again

Start to dey dance, put your cap to the back
If you know, say "na kpakoro kpa"
'Cause I came with the gang, dem know say we bad to the max
We no come here to come gallivant
I dey tell paddy man 'cause I wise like elderly man
If you no think am well, you go hang
Dem go wan carry chance wey you give dem spoil your dance
As for me that one no be my plans

Wetin dey sup, wetin dey play
I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk
I'm watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
'Cause e no be rice and beans and kpomo
Me and my people don dey consult
Make we dey understand wetin dey sup

Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup?
Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup?
To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup
Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup?

Pick dem one by one
From you make me buss my gun
Poisonous like a long python
Gunfiring, 911 dialing
We never liked the sound of dem sirens
They only respect the money and the violence
So I get to show dem wetin dey sup

I no be one of those men wey dey fear toto fuck yash
Check am, na kpakoro pa
Me I know say everybody got to die one day
Buried six feet under coal tar
Make nobody tell my people make we try cool down
But if no be for the sake of one or two things
You sef know say na down you go down

Wetin dey sup, wetin dey play
I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk
I'm watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
'Cause e no be rice and beans and kpomo
Me and my people don dey consult
Make we dey understand wetin dey sup

Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup?
Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup?
To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup
Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup?

As I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
As I dey my own
Una no know wetin dey come
You're waiting in vain
I'm overtaking again

The way they act is the way, you know, that's, that's the impact
The beautiful impact that we have on the people
There's a lot of music that's out right now, but this shit ain't at—
It ain't life
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WETIN DEY SUP" de Burna Boy?

Burna Boy

¿Cuándo salió "WETIN DEY SUP" de Burna Boy?

13 de agosto del año 2020

Burna Boy foto

Burna Boy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Wetin Dey Sup interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión