Bebo - Burna Boy

Letra de Bebo - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Bebo"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum Twice as Tall. 

Fecha de lanzamiento: 13 de agosto del año 2020. 

Letra Bebo - Burna Boy

Oh yeah
Oh yeah

I no dey like to dey mellow (Mellow)
I'm a jolly good fellow
If you like you say hello (Hello)
If you like make you te le oh
I no mind if you bend low (Bend low)
I no get time to pretend no
Anything you like, make you tell me oh
Based on I dey buy, all the shayo ooh

Gudugun, gudugun
Bebo
Dem go dey kpa mukutun
Bebo
Dem go dey sha brukutu
Bebo
Start to dey call people
Baby ma lo pa ilekun
Bebo
Gungudugun, gudugun
Bebo
Dem go dey kpa mukutun
Bebo
Dem go dey sha brukutu
Bebo

I say once again
As I come the place
Everything e dey
Na by God grace
Awon ota mi dey run away
Ewo tun leleyi
So fun John pe
Make him clear the way ahh

Gudugun, gudugun
Bebo
Dem go dey kpa mukutun
Bebo
Dem go dey sha brukutu
Bebo
Start to dey call people
Baby ma lo pa ilekun
Bebo
Gungudugun, gudugun
Bebo
Dem go dey kpa mukutun
Bebo
Dem go dey sha brukutu
Bebo

My brother forget am (Hey, hey)
What you gonna do when I get back?
Left and you thought you could trespass
You better be cool and dress back
Now what you gonna do? (Ah)
Now that I'm available (Ah)
Standing right in front of you (Ah)
To ba ro pe en se, OluwaBurna omo you go

Kpa mukutun
Bebo
Dem go dey kpa mukutun
Bebo
Dem go dey sha brukutu
Bebo
Start to dey call people
Baby ma lo pa ilekun
Bebo
Gungudugun, gudugun
Bebo
Dem go dey kpa mukutun
Bebo
Dem go dey sha brukutu
Bebo
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "BEBO" de Burna Boy?

Burna Boy

¿Cuándo salió "BEBO" de Burna Boy?

13 de agosto del año 2020

Burna Boy foto

Burna Boy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Bebo interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión