23 - Burna Boy

Letra de 23 - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"23"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum Twice as Tall. 

Fecha de lanzamiento: 13 de agosto del año 2020. 

Letra 23 - Burna Boy

The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye po gan
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan
(Woro si woro)

The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan

Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)

Gongo aso
Aye a gbo
Don Gorgon
Then come dey doubt am
So what's the outcome
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Me no trust anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend me self
Me no fear no one

Because the rhythm e plenty gani
Wey give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretendi gan ni
Nah take me friends them from me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan

Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
Any boy try me
Them go Gboro si gboro

The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet

Woihh
Them ah talk what they can't prove
What them can't prove
Cos them want a taste of my food
Gave you my food
Then you talk say I jazz you
Try to be the bigger man cos
God pass you
Feels like I'm coming from my angle
My arrival come fuck up the cycle
Call me psycho
Ain't no telling what I might do
Why you make me
Violate me
Make me bredda pepper man slide through

Because the rhythm e plenty gani
Wey give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretend gan ni
Nah take me friends them from me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

(Woro,woro)
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro

The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)

Gongo aso
Aye a gbo
Don Gorgon
Them come dey doubt am
So what's the outcome
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Me no trust anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend me sef
Me no fear no one
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "23" de Burna Boy?

Burna Boy

¿Cuándo salió "23" de Burna Boy?

13 de agosto del año 2020

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de 23 interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión