Wande’s Bop - Fireboy DML ft. SPINALL

Letra de Wande’s Bop - Fireboy DML

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Wande’s Bop"​ es una canción interpretada por ​Fireboy DML junto a SPINALL, publicada en el álbum adedamola. 

Fecha de lanzamiento: 29 de agosto del año 2024. 

Letra Wande’s Bop - Fireboy DML

Yay
Ah ah ah
Fire yaya
Top boy

Anybody wan pop ọmọ make e dem pop
Me I wanna see ladies
When I step up in the club with ya biggie bum bum
Me I wanna see ladies
Too many guys in the club tonight tonight tonight
I wanna see ladies
If you like make you pop anything you wan pop
Me I wanna see ladies

Lately I've been making money daily
All the girls say I'm driving them crazy, they wanna be in my playlist
Sebi tẹlẹtẹlẹ you no dey call me baby
Now I'm making money now you love me

Baby steady complaining
But temi yemi
If you no dey the game no dey hate many people dem be playing
Sebi tẹlẹtẹlẹ they think say I be baby
Na me number one heavy weight now
Tell me please what you saying?
Move your body to DJ Spinall Spinall
Fire yayaya, ina ina
When I pull up them ma shout, "Idan Idan"
Don't dull my vibe, get up, get up
Giving them now they cannot get enough
All the girls in the club wan flex with us
I be giving them daily now them blame me, their daddy

Anybody wan pop ọmọ make dem pop
Me I wanna see ladies (Ladies)
When I step up in the club with ya biggie bum bum
Me I wanna see ladies
Too many guys in the club tonight tonight tonight
I wanna see ladies
If you like make you pop anything you wan pop
Me I wanna see ladies

Lately I've been making money daily
All the girls say I'm driving them crazy, they wanna be in my playlist
Sebi tẹlẹtẹlẹ you no dey call me baby
Now I'm making money now you love me

DJ spinall
Fireboy
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WANDE’S BOP" de Fireboy DML?

Fireboy DML

¿Cuándo salió "WANDE’S BOP" de Fireboy DML?

29 de agosto del año 2024

Fireboy DML foto

Fireboy DML

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Wande’s Bop interpretada por Fireboy DML. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión