Everyday - Fireboy DML

Letra de Everyday - Fireboy DML

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Everyday"​ es una canción interpretada por ​Fireboy DML, publicada en el álbum adedamola. 

Fecha de lanzamiento: 02 de mayo del año 2024. 

Letra Everyday - Fireboy DML

Ob' Obah!!!
Wha dem a say?

Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation

Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma sọ
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh

Girl I'm not here to dey confuse you
Girl I'm only here to dey convince you
That I love, that I need, and I miss you
Me I love your body and your melanin too
Follow me go, give me ginger
Taking me high when my energy low
I never love you finish oh
Don't leave me Oroma, ah
Baby let me take you to Ibiza
Let me put a ring around your finger
If you let the memory to linger
I will give you anything you want
Gba ko jẹ́
And I go gallant, I no go fear
You do me tungba but I don't care
I'm in my feelings and I just wan make you know

Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation

Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma so
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "EVERYDAY" de Fireboy DML?

Fireboy DML

¿Cuándo salió "EVERYDAY" de Fireboy DML?

02 de mayo del año 2024

Fireboy DML foto

Fireboy DML

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Everyday interpretada por Fireboy DML. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión