Compromise - Fireboy DML ft. Rema

Letra de Compromise - Fireboy DML

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Compromise"​ es una canción interpretada por ​Fireboy DML junto a Rema, publicada en el álbum Playboy. 

Fecha de lanzamiento: 04 de agosto del año 2022. 

Traducción Español

Letra Compromise - Fireboy DML

Compromise
Na because of you I compromise
Na because of you I compromise
Many things wey I no dey do
But because of you
I don dey compromise
Okiemute, would you come tonight?
Should I come to yours or you come to mine?
Anyhow e be, we go compromise
Eh, eh, ah
Ah, ey, uhn ey ah
Compromise
Ah, ey, ey ah
Compromise

I fashy being with any other girl yeh yeh
When I'm on tour cause
My baby dey fashy other guys for me
Cause she's in love
No no I don't feel insecure balls down on the trust
I know all the sacrifices I made for her and the one she made for me
(If I fuck up)
Baby please don't leave
(You the)
The one I need
Omotoshun omo to bad make me dey mara o
Different ways dey wey me and you take dey compromise for love
For you me I fit to go to war

Compromise
Na because of you I compromise
Na because of you I compromise
Many things wey I no dey do
But because of you
I don dey compromise
Okiemute, would you come tonight?
Should I come to yours or you come to mine?
Anyhow e be, we go compromise
Eh, eh, ah

I no go mind if you pass the night
I no get answer if you ask me why (No)
All that i know is I love you
And I cannot let this moment pass me by
I looked into her eyes and asked her 'what is love?
She say 'love is sacrifice.'
If I have to die
Bring me back to life
Call on me, call on me
Anytime you need me just call on me
Kolobi, kolobi
Say na only you I want to kolobi
Iwo nikan lo mo color mi
Iwo nikan ni mo le soro si
Iwo nikan ni mo le gboran si
Iwo nikan lo le gba ponron mi

Compromise
Na because of you I compromise
Na because of you I compromise
Many things wey I no dey do
But because of you
I don dey compromise
Okiemute, would you come tonight?
Should I come to yours or you come to mine?
Anyhow e be, we go compromise
Eh, eh, ah
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "COMPROMISE" de Fireboy DML?

Fireboy DML, Rema

¿Quién produjo "COMPROMISE" de Fireboy DML?

Zaki Amujei

¿Cuándo salió "COMPROMISE" de Fireboy DML?

04 de agosto del año 2022

Créditos de la canción

Sello discográfico: EMPIRE

Letra aportada por: Guelo

Portada de Compromise

Fireboy DML

29 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Compromise interpretada por Fireboy DML. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión