Waka Jeje - Majeed ft. Bnxn

Letra de Waka Jeje - Majeed

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Waka Jeje"​ es una canción interpretada por ​Majeed junto a Bnxn, publicada en el álbum Cheers To Life. 

Letra Waka Jeje - Majeed

Ele-le (ele-le)
Mmm-mm, mm-mm, oh-oh
Dream Empire
Buloo
Yeah

Thank God, say man no look like wetin e don go through
Ah, uh-uh
For this kind life (this kind life)
As you dey work and pray, still dey double hustle, double hustle, oh

Sa ma waka jeje-je oh
Waka jeje-je, waka jeje-je
Sa ma waka jeje-je oh
Waka jeje-je, waka jeje-je
Mmm-mm, mm-mm, oh-oh

See, I'm a flawed man with a perfect God
He blessed me with the perfect course
Make you no shout like imperfect son
K'awon ota mi bami dake jo
When I be killing my shit since like SS1
Writing lines to find the perfect word
I always got believing that my time will come
Now, I'ma do this 'till Thy Kingdom come
And, you go feel my song
'Cause I no like nonsense
And, I just wan flex
'Cause my money stop nonsense

Sa ma waka jeje-je oh
Waka jeje-je, waka jeje-je
Sa ma waka jeje-je oh
Waka jeje-je, waka jeje-je
Double hustle, double hustle oh

Oh-nuh, nuh-nuh
Oh-nuh, nuh-nuh
Oh-nuh, nuh-nuh, oh-ohh
Oh-nuh, nuh-nuh
Oh-nuh, nuh-nuh
Oh-nuh, nuh-nuh, ohh-ohh

Thank God, say man no look like wetin idan go through
Ah, uh-uh
For this kind life
As you dey work and pray, still dey double hustle, double hustle, oh

Buloo
Walahi it’s chiby on the mix
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WAKA JEJE" de Majeed?

Majeed

Majeed foto

Majeed

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Waka Jeje interpretada por Majeed. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión