Letra Stop Nonsense - Majeed
Eeyaaahh
Majeeedy baby
You wan yang Gbedu
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Set awon top boys
Gawu o, gawu o, gawu o
So if you get the money
Spend the money gan
Jaiye ori e lo
Top boy no dey dull
People wey get this money
Balling dey for their body
24/7 no dulling
Aiye ka ye
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Only money oh
Omo only money oh
Money money money money money money
Na money stop nonsense
When you taste money
You go know say money too sweet
Top 5 canciones de Majeed
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Majeed. Si te gustó "Stop Nonsense", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Stop Nonsense interpretada por Majeed. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.