Time - Majeed

Letra de Time - Majeed

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Time"​ es una canción interpretada por ​Majeed, publicada en el álbum Bitter Sweet - EP. 

Fecha de lanzamiento: 19 de febrero del año 2021. 

Letra Time - Majeed

My son
Don't ever forget that time waits for no man oh
Make use of every time you spend on earth
Don't forget the saying that time na money

Them dey find money, you dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji, put your head straight
Make e no go be had I know be the case

You say you like kele with a fine waist
Kele wey go make lawyer file case
You dey form bobo with your 5k
You no get money, you dey post giveaway
Oh, my God

Time they say don't wait for nobody
Time they say is really the money (Asiko ni koko koko)
Time they say waits for nobody
That same time na time wey no get time

Give me five minutes, I'll be on my way
Aunty Kilode an so so man place
You say you no won soji, say you get craze
We never start to dey talk you dey frown face
Your night namorning with you estate
Na so so corner corner follow one way
But I see you when you off light for that Toyota Corolla
Oh, Aunty wetin dey sup, oh?

Time they say don't wait for nobody
Time they say is really the money (Asiko ni koko koko)
Time they say waits for nobody
That same time na time wey no get time

Them dey find money, you dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji, put your head straight
Make e no go be had I know be the case
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "TIME" de Majeed?

Majeed

¿Cuándo salió "TIME" de Majeed?

19 de febrero del año 2021

Majeed foto

Majeed

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Time interpretada por Majeed. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión