W for Wetego - Blaqbonez ft. Young Jonn, Phyno

Letra de W for Wetego - Blaqbonez

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"W for Wetego"​ es una canción interpretada por ​Blaqbonez junto a Young Jonn, Phyno, publicada en el álbum No Excuses. 

Fecha de lanzamiento: 26 de febrero del año 2025. 

Letra W for Wetego - Blaqbonez

Wetego, wetego
Euro, BTC, wetego

Money rules everything I know
Money make a man turn psycho
Fine girl t'ari l'ojo si, o ma n fun mi ni soprano
Anything for ego
Sharpally change the dollar to euro
Ka lo jaiye ni Monaco
Me and you do the collabo, oh no
Bad boy (Ayy), organizer (Ayy)
Appetizer (Ayy), capitalizer (Ohh)
Padi mi how far? O lo far far
She want me to demonize her, oh, no, no, no
Fresh out (Ayy), peace sign (Ayy)
Lifestyle (Ayy), Pablo (Ohh)
Me I dey go Polanco, uh huh

Ahn ahn wetego, ahn ahn wetego
Pounds Sterling, Euro, BTC, wetego
Through the fire like Zuko
Even for water, finding Nemo
I dey on my ten toes
Follow who sabi road
Ahn ahn wetego, ahn ahn wetego
Pounds Sterling, Euro, BTC, wetego
Through the fire like Zuko
Even for water, finding Nemo
I dey on my ten toes
Follow who sabi road

2-16, back then, I was a lowlife
Looking at the bank like only Jah go provide
Now in high fashion, only Jago provide
Boy looking so fly, uh huh
Girl, come take this melanin sugarcane
Sweet pass saccharine
Be my medicine, oh my baby
Save my, save my soul
Save my, save my soul
From all the demons, them walk around me
Say them be humans but them dey lie o
Save my, save my soul
Save my, save my soul, ah
Sanitize am, soliloquize am (Ayy)
Balenciaga (Ayy), dem no dey price am (Ohh)

Ahn ahn wetego, ahn ahn wetego
Pounds Sterling, Euro, BTC, wetego
Through the fire like Zuko
Even for water, finding Nemo
I dey on my ten toes (Yeah)
Follow who sabi road (Uh)

Iji number, organize am
Eleganza, dem go size am
I go pump am like vulcanizer
M na aku fa hands down, see the propaganda
Perfect timing, nwoke no na icing
O na ato ka Fanta, o na egbu ka cancer
But I be rasta, onye Buju Banton
Ugbo welu, captain, film aburo acting
This is the anthem (Ayy), for the men dem (Ayy)
For the gang dem (Ayy), and them no fit ban them (Ohh)
Osochiegbu, see the Ls we hand dem
E dey pain them, omo God damn
Mbute ego, nwoke azachalu afia
Gbachala afia, je buli afia
Sabe fa agba, okwa ta ta
All man ga anu udi ya, huh

Ahn ahn wetego, ahn ahn wetego
Pounds Sterling, Euro, BTC, wetego
Through the fire like Zuko
Even for water, finding Nemo
I dey on my ten toes
Follow who sabi road
Ahn ahn wetego, ahn ahn wetego
Pounds Sterling, Euro, BTC, wetego
Through the fire like Zuko
Even for water, finding Nemo
I dey on my ten toes
Follow who sabi road
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "W FOR WETEGO" de Blaqbonez?

Blaqbonez

¿Cuándo salió "W FOR WETEGO" de Blaqbonez?

26 de febrero del año 2025

Blaqbonez foto

Blaqbonez

3 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de W for Wetego interpretada por Blaqbonez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión