Letra de Louder - Blaqbonez

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Louder"​ es una canción interpretada por ​Blaqbonez junto a Ayo Maff, Bella Shmurda, publicada en el álbum No Excuses. 

Fecha de lanzamiento: 16 de octubre del año 2024. 

Letra Louder - Blaqbonez

Uh, Lekaa, Lekaa from London
Lekaa Beats

Anytime I dey perform, whether on stage or not
Stallion steady galloping, I'm so far gone
We been dey one accord but no mean say we dey try show love
Na boys in a G-Wagon, it's cool as fuck, uhn, uhn, uhn

They turn that shit louder, oh, big booty girls want to scatter, oh
J's on my feet like Hannah Montana, oh, Blaq', you dey para, oh
Yeah, make God forgive us (Make God forgive), for all the bridges we burn (For all the bridges we burn)
Hey, turn that shit louder, oh, big booty girls want to scatter, oh (Ah)

Focus, I dey focus
If to say money dey, make the pain go away, we for no get Omah Lay
But I stay focused, make e no lost
I know say money no make her pain go away, but we get time everyday

Huh I no go lie, me I do yahoo
I sell igbo, so I go fit go
Dem no dey like when I tell my story
Dem say it's too controversial
Like game over, mo takeover
Ibu Chukwu obi anaso
Hmm, for this T-Pain economy, hmm
If you bill me, na felony
If na 6:30, mo jiwọla
If na 5:30, mo jiware
Mummy, ṣe you know?
Fireboy na my helper
Remember, gratitude, gratitude
I felt that, another
The things I did for money
I no go fit tell my mummy

Yeah, bring something wey fit make me maya
Shey, you no dey see as I dey shaprapra?
Steady bomb, .06 fire
Call me, double O, die hard
My story no go be satire
Maybach truck looking Bentayga
From runner, man, I no dey stay back
Harry Potter no be Maguire

They turn that shit louder, oh, big booty girls want to scatter, oh
J's on my feet like Hannah Montana, oh, Blaq', you dey para, oh
Yeah, make God forgive us (Make God forgive), for all the bridges we burn (For all the bridges we burn)
Hey, turn that shit louder, oh, big booty girls want to scatter, oh (Ah)

Focus, I dey focus
If to say money dey, make the pain go away, we for no get Omah Lay
But I stay focused, make e no lost
I know say money no make her pain go away, but we get time everyday

[?]
What is this chat?
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "LOUDER" de Blaqbonez?

Blaqbonez

¿Cuándo salió "LOUDER" de Blaqbonez?

16 de octubre del año 2024

Blaqbonez foto

Blaqbonez

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Louder interpretada por Blaqbonez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión