Go Crazy - Blaqbonez

Letra de Go Crazy - Blaqbonez

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Go Crazy"​ es una canción interpretada por ​Blaqbonez, publicada en el álbum No Excuses. 

Fecha de lanzamiento: 04 de julio del año 2025. 

Letra Go Crazy - Blaqbonez

O-,Obah
Wah dem a seh?
(Yeah)
(What is this chat?)

Yeah, where the money I go locate it
Them be hating like Road Safety, Abena
Certified, I dey go steady
Ten ladies, three manchi, we balling
Go crazy, go crazy, go crazy, crazy, so crazy
Schwarzenegger, terminating, see the cash that we violating

Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena
Look around, the hypocrisy
All my haters don dey love my thing, Abena
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating
Shimmy Ya, Shimmy Ya, I no be JJC

Yeah, shit is getting too easy
Them want no tension, I'm raisin' their B.P
Water on my neck and it's making them sea sick
Them want a Pep talk, make dem go play for Man City
Radio censor, Abuchi say make I clean it
New flows I no dey repeat
If it ain't broken, don't fix it, shoutout to CC
This is a banger, not R&B
Some of them call me oversabi
Evergreen like RMD
Shh, ma fe jo pa mi
Hmm, Hosanna Hosanna, wey you go do this body?
You got it from your mama? Ah, ah, hmm

Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena
Look around, the hypocrisy
All my haters don dey love my thing, Abena
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating
Shimmy Ya, Shimmy Ya, I no be JJC

Lock in when the chips are down
Triple double on my last three albums, I'm Joker
How many times when them count me out, 155 and counting
If I shoot and e no enter
Just know the rebound is coming
Since December I don know say that joy is coming
Laughing to the bank but no be funny money
Billionaire lifestyle inna this, (mtch-, huh)
Make money make you no dey make excuses
Some people know how, some people do it
Some people pick up the pen and they spit
Some people dey inside Twitter dey, ehen
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily
Yeah, fuck Twitter conversations, it's G.O.A.T conversations
Until I meet my maker, I'm the everlasting taker
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "GO CRAZY" de Blaqbonez?

Blaqbonez

¿Cuándo salió "GO CRAZY" de Blaqbonez?

04 de julio del año 2025

Blaqbonez foto

Blaqbonez

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Go Crazy interpretada por Blaqbonez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión