Letra de Untitled - Ice Prince

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Untitled"​ es una canción interpretada por ​Ice Prince junto a ["ODUMODUBLVCK", "PsychoYP"], publicada en el álbum Fire & Ice. 

Fecha de lanzamiento: 17 de mayo del año 2024. 

Letra Untitled - Ice Prince

(Wack-ass rappers)
(Broke-ass rappers)
(I'm finna go get my scissors)
(I'm finna cut all y'all niggas)
(Wack-ass rappers)
(Slow-ass rappers)
(Broke-ass rappers)
(Y'all niggas ain't got no manners)

As you see me so
I swear, I no dey lack
I no dey lack, I no dey lack
All my goons for my street, dem get my back
Dem get my back, that's a fact
See my jeans get money
E no dey slack, I no dey slack
I no dey slack, never that
All these rappers wey dey talk
I know they wack
I know they- (uh)

Make I talk
Abi make I brush
All these girls the way they looking at me
Come dey make a nigga wanna blush
They cannot be like us
Nobody fresh like us (nah)
Niggas wanna act so tough over here
I cut off their whole dreadlocks (pow-pow)
Back in the booth with my ABJ rapstars
And we dey blow every last card
Always on the road like LASTMA
Giddem them the smoke
I kill 'em with asthma
Shey you dey see all the flex
Shey you dey see all the carats wey dey for the neck
I be like kala, I no get respect
I be double wahala like konan and krept
Bet
Girl see ice turn wet (wet)
Gave her that D then slept (slept)
Me wey don drink all night
But she still wan kiss with ma morning breath (sheesh)
I feel like boarding jet (yeah)
But I go burn my kanaku first (prra)
I'm on my way to your city (ODUMODUBLVCK)
Please, make sure the foreign set

Because of odumodu dem dey swear affidavit (don)
My haters, they pray, when they see me (girls)
Dem boku wallahi (me)
I no dey pay for the pussy (alhaji)
Throw away money like qatari (habibi)
Na wetin she start to call me
I pam kalashin (kpo)
Mago mago no dey near me, I'm not a dundee
My money na mint kawai
Zamani na hit dole
ABJ boy in a bit sotey
Obi cubana dey follow me eat (boss)
Back to the business
Back to the pimping
My kala no dey point and miss (swish)
Spin that kele for picanto flex am
Odumodu squeeze my tits
Odumodu lick my clit
Na the same thing I suffer for my mistress click
All her friends wan nack me (what)
Chow me
Fuck me
Wanna be my candy

But I no get plan "B" (YP)
So I stay on my grind just to feed my family
And if they can't understand me
They go hear am one day, when i enter Grammy
They too dey fuck up
They no dey lock up
They no fit understand my voltage
I told them boy there really I'm a problem
Nigga I been drilling on road since 08'
Still a standard guy
If you really wanna talk, we could talk no lie (masun baby ji masun de)
Get your ass up and go outside
I told 'em wait for me
I'm in the bank waiting patiently
Low-key I used to just fuck on her friends
But now they just hate on me
I just sit back and let God handle that
In the building I'm throwing a hundred racks
In the section I'm fucking with you
If I pass you the blunt, then you better just pass it back
Fuck nigga

As you see me so
I swear, I no dey lack
I no dey lack, I no dey lack
All my goons for my street, dem get my back
Dem get my back, that's a fact
See my jeans get money
E no dey slack, I no dey slack
I no dey slack
All these rappers wey dey talk
I know they wack
I know they-
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "UNTITLED" de Ice Prince?

Ice Prince

¿Cuándo salió "UNTITLED" de Ice Prince?

17 de mayo del año 2024

Ice Prince foto

Ice Prince

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Untitled interpretada por Ice Prince. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión