Everybody Needs - Ice Prince

Letra de Everybody Needs - Ice Prince

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Everybody Needs"​ es una canción interpretada por ​Ice Prince, publicada en el álbum Fire & Ice. 

Fecha de lanzamiento: 17 de mayo del año 2024. 

Letra Everybody Needs - Ice Prince

(RUGGED)
(Brr-bang-bang)
(Ayy-ayy)

Everybody need a likkle food in the belly
Everybody need to light up on a steady (ohh ahh)
Everybody need money in the pocket (ohh)
Everybody need a real nigga wey go rugged (ohh)

Shebi you like my style
And you like my wrist with the ice on my neck
Wey dey make you shine your thirty-two teeth o
Whether I get or I no get o
Shebi you like my style
And you like my wrist with the ice on my neck
Wey dey make you shine your thirty-two teeth o
Whether I get or I no get o

I don try for my life
I suppose wine and dine
I get wife i dey find
No skin care but i fine
I come through with the guys
Take two for tonight
Come through for the shrine
No skin care, but e fine

You already know that I'm jonzing (i'm jonzing)
I'm jonzing (i'm jonzing)
I'm jonzing (i'm jonzing)
Take a look at my jonzing (i'm jonzing)
You no fit come jonze me, don't jonze me
I'm jonzing (i'm jonzing)
I'm jonzing (i'm jonzing)
Take a look at my jonzing (i'm jonzing)
You no fit come jonze me, don't jonze me (don't jonze me)

I spend cash for the shine
I get ice for the time
True talk, no be lie
Press replay and rewind
Everybody need a trip to Ibiza
Everybody need a passport with a visa o
Some people need conk for their head o (conk for their head)
Some people need small push to move ahead o

I don try for my life
I suppose wine and dine
I get wife i dey find
No skin care but i fine
I come through with the guys
Take two for tonight
Come through for the shrine
No skin care but e fine
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "EVERYBODY NEEDS" de Ice Prince?

Ice Prince

¿Cuándo salió "EVERYBODY NEEDS" de Ice Prince?

17 de mayo del año 2024

Ice Prince foto

Ice Prince

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Everybody Needs interpretada por Ice Prince. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión