Shakara (Bonus) - Ice Prince

Letra de Shakara (Bonus) - Ice Prince

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Shakara (Bonus)"​ es una canción interpretada por ​Ice Prince, publicada en el álbum Fire & Ice. 

Fecha de lanzamiento: 18 de noviembre del año 2021. 

Traducción Español

Letra Shakara (Bonus) - Ice Prince

Ckay yoyoyoyo

Ice prince zamani


Girl, let me rock your body till the

Soco soco so

Let me make love till my

Soco soco so

I give you my heart oh

With extra love on top oh

Hmmm

E be true love i dey see when i look inna

Your eyes odo

Ah na na na, na na na na na

Na na na na na na na na

Whao, whoa, whao

Ah na na na, you know you

Want me but you dey do shakara

Whao, whoa, whoa


Ting a ling a ling, dancehall queen

Let me give you loving like an african king

You know what i mean, fresh and clean

Body sweeter than a J-town tangerine

You know i like that, I like that

If dem touch you, I go fight back, fight back

Feeling like i am on the right track, right track

And nobody fit carry your matter the way

I carry your matter baby

I've been around the world 360

But I keep falling in love like me tipsy

Imma change your flowers on a weekly

Might be gone till November

But, I'll be right back quickly for you


Ah na na na, na na na na na

Na na na na na na na na

Whao, whoa, whao

Ah na na na, you know you

Want me but you dey do shakara

Whao, whoa, whoa


I feel blessed, I got zero stress

My shorty the best, I dey see no stress

N aonly she dey gbadun my awilo steps

Number one

She gimme my gangster respect

Imma do whatever makes her happy

Makes her happy

'Cause when i was down, na she dey pay for taxi (woo woo)

When all the girls saw me like a fucking skunk

She never hung me, never played me like a talking drum

So, tell me why i no go brag oh

Why i no go carry you for head (head)

Why i no go marry you instead

Why we no go shayo

Why we no go jolly for my bed

You go make a nigga spend all him bread

Shoobeedobeedo


Ah na na na, na na na na na

Na na na na na na na na

Whao, whoa, whao

Ah na na na, you know you

Want me but you dey do shakara

Whao, whoa, whoa

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "SHAKARA (BONUS)" de Ice Prince?

Ice Prince

¿Cuándo salió "SHAKARA (BONUS)" de Ice Prince?

18 de noviembre del año 2021

Ice Prince foto

Ice Prince

15 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Shakara (Bonus) interpretada por Ice Prince. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión