Special - Olamide

Letra de Special - Olamide

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Special"​ es una canción interpretada por ​Olamide, publicada en el álbum Olamidé. 

Fecha de lanzamiento: 19 de mayo del año 2025. 

Letra Special - Olamide

Uh, uh, uh, uh

Kọkọrokọ, kọ-kọ-kọ
Carry key to the city, jọ-jọ-jọ-jọ (Ah-ye)
Money dey, the swag lọtọọtọ
Dem dey concour in every kọrọ reach the contour (Eh-ah)
Ṣe na ground (Yeba)
Come (Wos)
Tell me why you dey chew gum?
Say dem dey dull me now like bọnkọ
She know me go send them back to where dem come from

I drip, drip, drip, drip, drop, drop, drop till I sleep
But for business, I no dey slip up
What the fuck? (Ah)
Stop (Yeah)
When they see me dem dey hail, oh, my God (Oh, my God)
I'm not your god, I'm the kid from the block
Hustlin' from way back, now I made it to the top (To the top)
Top (Top)
Jammin' Fela Anikulapo, pull up in a droptop
Ẹsẹ n ro mi o (Ah)
I too dey ball they know me, oh (Uh)
Dribble them all, Vini Junior (Uh)
Shawty wan be my Juliet, she call me Romeo (Uh)
I say, baby please, baby please, don't dull
Emi gan-gan ni Idan gan-gan (Uh)
Ọrọbọkibọ kibọ, rọ pom-pom
Dem dey jump up to my fuji, rọpọpọ

O pọ
O pọ lọpọlọpọ o
Ọmọ ọlọmọ, body jọlọjọlọ o
Ọrọbọkibọ kibọ, rọ pom-pom
Dem dey jump up to my fuji, rọpọpọ
Tile ama be the one and only, oh (Only, oh)
Gbe fun gidi, whine am for me, oh (For me, oh)
O ṣe
One and only, oh (Ayy)
Only, oh (Ayy)
Only, oh (Only, oh), eyah
Raga bo mi o (Uh)
Told you from start, I'm a special lonely
O ṣe
One and only, oh (Ayy)
Only, oh (Ayy)
Only, oh, eyah

Kọkọrokọ, kọ-kọ-kọ-kọ-kọ
Who dey knock on my door, kọ-kọ-kọ-kọ-kọ
I get grace, o pọ lọpọlọpọ
We dey chop am like ẹfọ ṣọkọtọ o (Ah)
Oluronbi dey dance like stubborn
Say she wanna get dirty, whine her bum-bum (Eh-ah)
Imbiri kambele, imbiri drop
Imbiri draw, draw, draw, draw like okro
Container just land in London
Got meeting with Elon Musk, 4:30, Hong Kong (Hong Kong)
Innabong
Ṣe e never done?
You wanna burn me out till I turn sawdust

I drip, drip, drip, drip, drop, drop, drop till I sleep
But for business, I no dey slip up
What the fuck? (Ah)
Stop (Yeah)
When they see me dem dey hail, oh, my God (Oh, my God)
I'm not your god, I'm the kid from the block
Hustlin' from way back, now I made it to the top (To the top)
Top (Top)
Jammin' Fela Anikulapo, pull up in a droptop
Ẹsẹ n ro mi o (Ah)
I too dey ball they know me, oh (Uh)
Dribble them all, Vini Junior (Uh)
Shawty wan be my Juliet, she call me Romeo (Uh)
I say, baby please, baby please, don't dull
Emi gan-gan ni Idan gan-gan (Uh)
Ọrọbọkibọ kibọ, rọ pom-pom
Dem dey jump up to my fuji, rọpọpọ

O pọ
O pọ lọpọlọpọ o
Ọmọ ọlọmọ, body jọlọjọlọ o
Ọrọbọkibọ kibọ, rọ pom-pom
Dem dey jump up to my fuji, rọpọpọ
Tile ama be the one and only, oh (Only, oh)
Gbe fun gidi, whine am for me, oh (For me, oh)
O ṣe
One and only, oh (Ayy)
Only, oh (Ayy)
Only, oh (Only, oh), eyah
Raga bo mi o (Uh)
Told you from start, I'm a special lonely
O ṣe
One and only, oh (Ayy)
Only, oh (Ayy)
Only, oh, eyah
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "SPECIAL" de Olamide?

Olamide

¿Cuándo salió "SPECIAL" de Olamide?

19 de mayo del año 2025

Olamide foto

Olamide

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Special interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión