Lalakipo - Olamide

Letra de Lalakipo - Olamide

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Lalakipo"​ es una canción interpretada por ​Olamide, publicada en el álbum Olamidé. 

Fecha de lanzamiento: 19 de junio del año 2025. 

Letra Lalakipo - Olamide

One, two three, go (Ayy)

If your ex boyfriend no fit lalakipo
And e no fit buy you Casamigos, yeah
Toyin toma, To-Toyin-To
Put the bill on me, make we lalakipo, oh-oh
Dutty whine, oh
Dutty whine, oh
Dutty whine, oh
Dutty, dutty, whine, oh
Buss a gangstar whine for me
Whine, oh
Dutty whine, oh
Dutty whine, oh

Dandubule (Woah)
That shawty water back dey confuse me (Mm)
Ikebe super, wey fit ja bo le
Atẹnu ko be wa'bi, ma sun le, ma sun le
Emi lo kan, my dear (Ayy)
A wicked ting, you dey blow right there (Sexy)
Omotena, why your body soft like bread (Yepa)
Acting like you don't know
Don't be silly my friend
Don't be silly my friend
Don't be silly my friend (Yeah)
Anytime you want it, we'll be invited (Yeah)
Make we Man U, make we dey united
You be the most wanted, oh
Play gidi-gan, don't play with the boy (Ooh)
Anything you want, I go dey shey gidi-gan
Oya, play with the boy
Oya, play with the boy
Ehn, b-lee gidi-gan, m'on b-lee gidi-gan

If your ex boyfriend no fit lalakipo
And e no fit buy you Casamigos, yeah
Toyin toma, To-Toyin-To
Put the bill on me, make we lalakipo, oh
Dutty whine, oh
Dutty whine, oh
Dutty whine, oh
Dutty, dutty, whine, oh
Buss a gangstar whine for me
Whine, oh
Dutty whine, oh
Dutty whine, oh

Skinny dipping (Faja)
You moving like you had an epiphany
Omoge, why you come dey sheju si mi?
Nobody really, really, really, really badder than you
Onipe, ki ni?
Do you really like me, baby mi?
Ab'o fa colos de bi ni?
I say, I really, really, really, like you gidi ni
No be kin-kin ni

If your ex boyfriend no fit lalakipo
And e no fit buy you Casamigos, yeah
Toyin toma, To-Toyin-To
Put the bill on me, make we lalakipo, oh
Dutty whine, oh
Dutty whine, oh
Dutty whine, oh
Dutty, dutty, whine, oh
Buss a gangstar whine for me
Whine, oh
Dutty whine, oh
Dutty whine, oh

A fun ni ma wobe tin wo be baayi nsi o
Tune into the king of sounds and blues
Infact gan o shi wa wobe laaro yi
Ehn baby
Oniduro gan ti joko, ese tin ro
Ẹniẹlẹni, o loun o ti jẹun lataarọ
Bawo lo ṣe fe ri stamina atiduro?
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "LALAKIPO" de Olamide?

Olamide

¿Cuándo salió "LALAKIPO" de Olamide?

19 de junio del año 2025

Olamide foto

Olamide

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Lalakipo interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión