Sofri - Fireboy DML

Letra de Sofri - Fireboy DML

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Sofri"​ es una canción interpretada por ​Fireboy DML, publicada en el álbum Playboy. 

Fecha de lanzamiento: 04 de agosto del año 2022. 

Traducción Español

Letra Sofri - Fireboy DML

Oh, girl, I want to tell you something
This one na spiritual something
'Cause I dey feel am for my body
I dey feel am for my body ghan
Shey we go dey till the morning?
No need to tell me that you love me
I just wanna feel your body on me

'Cause I don't wanna waste your time
But e dey do me one kind
Oh, mami, gimme one time
Just one night
I don't wanna waste your time
But e dey do me one kind
Shey you gimme one time
Just one night

Oh-oh, sofri
Sofri shake your body
Sofri put it on me
Sofri take my money
Oh-oh, sofri
Sofri shake your body
Sofri put it on me
Sofri take my money

Girl, I wanna take you personal, take you shopping
Bring you down to Zanzibar, show you loving
Wey go make you mental now, international
Ife wa n gbona, shey you know?
Whine and chilling, fine, fine women
I'm just chilling
Girl, come meet me for the pool side
I'm waiting by the pool side

'Cause I don't wanna waste your time (Time)
But e dey do me one kind (E dey do me one)
Oh, mami, gimme one time (Mami, gimme one)
Just one night
I don't wanna waste your time (Time)
But e dey do me one kind (E dey do me one)
Shey you gimme one time (Shey you gimme one)
Just one night

Oh-oh, sofri
Sofri shake your body
Sofri put it on me
Sofri take my money
Oh-oh, sofri
Sofri shake your body
Sofri put it on me
Sofri take my money
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "SOFRI" de Fireboy DML?

Fireboy DML

¿Quién produjo "SOFRI" de Fireboy DML?

BlaiseBeatz

¿Cuándo salió "SOFRI" de Fireboy DML?

04 de agosto del año 2022

Créditos de la canción

Sello discográfico: EMPIRE

Letra aportada por: Guelo

Portada de Sofri

Fireboy DML

21 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Sofri interpretada por Fireboy DML. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión