Afro Highlife - Fireboy DML

Letra de Afro Highlife - Fireboy DML

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Afro Highlife"​ es una canción interpretada por ​Fireboy DML, publicada en el álbum Playboy. 

Fecha de lanzamiento: 04 de agosto del año 2022. 

Letra Afro Highlife - Fireboy DML

Fireboy here so
Yah, yah

They no know say we dey around
'Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f'owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around

I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba

See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)

I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
Arabaribiraba

They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance, dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "AFRO HIGHLIFE" de Fireboy DML?

Fireboy DML

¿Cuándo salió "AFRO HIGHLIFE" de Fireboy DML?

04 de agosto del año 2022

Fireboy DML foto

Fireboy DML

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Afro Highlife interpretada por Fireboy DML. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión