Big Fish - Adekunle Gold

Letra de Big Fish - Adekunle Gold

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Big Fish"​ es una canción interpretada por ​Adekunle Gold, publicada en el álbum Fuji. 

Fecha de lanzamiento: 03 de octubre del año 2025. 

Letra Big Fish - Adekunle Gold

Ọmọ ọba kín jagun bi ẹrú
[?]

You know I came into the game since 24
Ogo wey dem never see before
Make or break and I made my decision
Ni mo gbe were wọ'le, new dispensation
Fam, one time I go Dubai bought a fake rolly tryna fit in
Now I no dey wear panda
A different story nine years later, uuh

When I enter, aya wọn ja
When I dey for traffic sharing my CD
From Ipaja to Ikeja
Jesu I don see a lot a lot, ahn ahn
O mọ'na ti mo cover
Shut it down from LA to Minnesota
See e no easy mo kan stubborn ni Gara
Ahead, ahead only forward backward never, oh

I don’t wanna go
I don’t wanna go
I don’t wanna go back to poverty
Oghene do, Oghene do do make it passover me
Na pesin wey don suffer can tell
Thank God say water full my well
Apada s'aburú ma jẹ kin ri baba
Small fish finally d’ẹja nla

Oun ti maaje ni mo wa lọ baba
Ma je n pada pade monster
Don’t touch my stash, I don’t play, mo kala o
Gentle baby ni mi, mi o raye gangster
Old money, new Money, all money na money
K'owo pe ko kan mi
Àdúrà mommy mi lon so mi eri
Tabbat yada f’awọn to fe kin soda
Nothing do me, I’m fine

Make nobody tell me say
I don’t really deserve
I prayed for this all my life
High society shit
I’m living good good life
My buggati just arrived
I work for my shit, mi o gb'owo Bourdilon, owo mi funfun nene
Ole lo b’ọmọ jẹ
My hustle clean
Ya know!

I don’t wanna go
I don’t wanna go
I don’t wanna go back to poverty
Oghene do, Oghene do do, make it passover me
Na pesin wey don suffer can tell
Thank God say water full my well
Apada s'aburú ma jẹ kin ri baba
Small fish finally d’ẹja nla
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "BIG FISH" de Adekunle Gold?

Adekunle Gold

¿Cuándo salió "BIG FISH" de Adekunle Gold?

03 de octubre del año 2025

Adekunle Gold foto

Adekunle Gold

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Big Fish interpretada por Adekunle Gold. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión