Letra de All I’m Saying - Mavins

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"All I’m Saying"​ es una canción interpretada por ​Mavins junto a Mavins, Crayon (NGA), Johnny Drille, Don Jazzy, Bayanni, Boy Spyce, LADIPOE, publicada en el álbum Chapter X

Letra All I’m Saying - Mavins

Two hundred

Mhmm

Body shake, body shape

Make me want to know your name

Gbadun your case

Girl you're all the things I like

You too clean, your body scent

Make me want to lick your plate

Take you away

Girl I need you in my life

All I'm saying

Is a hug from you is enough for me, babe

Jowo se funmi, baby, no go lera oh

I'm not playing

Me, I go stand by you

Would you stand by me, baby oh? (Yeah, yeah)

Gonna protect you, my baby, my heart robber

Kpodikpo, kpoikpo (Kpo, kpo)

E be the sound my heart dey play

Shey you know, shey you know (Know, know)

Anytime I hear your name

Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)

E be the sound my heart dey play (Sound my heart dey play)

Shey you know, shey you know

Every time I hear your name (Don Jazzy)

Your royal highness (Yeah)

Na wetin you carry so

I no go lie you (Ah, uh)

I go like to chop you oh

Baby dey make dey loco (Loco)

Come sample the logo (Logo)

Me and you chilling for Santorini

Totori my body (Hope you like it)

Make you no let my BP rise

Na only you dey cross my mind

As I dey confess my love to you

Baby we go take our time

E be you gimme sugar

Take you to Kalaku, Kalakuta, baby

Ikebesu, kebe super

Ah, tin ba kparo, ni komi gbemilo

All I'm saying

Is a hug from you is enough for me, babe

Jowo se funmi, baby, no go lera oh

I'm not playing

Me, I go stand by you

Would you stand by me, baby oh? (Yeah, yeah)

To protect that ibadi, my heart robber

Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)

E be the sound my heart dey play

Shey you know, shey you know (Know, know)

Anytime I hear your name

Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)

E be the sound my heart dey play

Shey you know, shey you know (Yes)

Every time I hear your name

You know that girl in black (Mhm)

E get when we dey chat oh (Fuck)

And then she called me back

She told me that she loved me from the first time, I said

"Girl, I understand the sacrifice

Your love expensive, don't be sellin' it for half the price"

If only you could see what it means to me (But you know that)

Okay, open your eyes, see me underneath

Baby, see me underneath

Commot my screws and you

Turn on my fuse, I used

To tell my friends I'll be a player, but I don lose

Shorty get the kinda booty wey go make a naughty nigga wanna tell everybody say she dey gimme vibes only

Her bobby for my eyes only

Cover am, pelu emoji

All I'm saying

Is a hug from you is enough for me, babe

Jowo se funmi, baby, no go lera oh

I'm not playing

Me, I go stand by you

Would you stand by me, baby oh? (Yeah, yeah)

To protect that ibadi, my heart robber

Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)

E be the sound my heart dey play

Shey you know, shey you know (Know, know)

Anytime I hear your name

Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)

E be the sound my heart dey play (Heart dey play)

Shey you know, shey you know (Shey you know)

Every time I hear your name

Oma, oma, oma, oma

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ALL I’M SAYING" de Mavins?

Mavins

Créditos de la canción

Letra aportada por: Son Goku

Top 5 canciones de Mavins

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Mavins. Si te gustó "All I’m Saying", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.

All I’m Saying
Alle
Amina
Jara
Losing You
Portada de All I’m Saying

Mavins

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Lee la letra completa de All I’m Saying interpretada por Mavins. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión