Alle - Mavins ft. Rema, LADIPOE, Bayanni, Crayon (NGA)

Letra de Alle - Mavins

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Alle"​ es una canción interpretada por ​Mavins junto a Rema, LADIPOE, Bayanni, Crayon (NGA), publicada en el álbum Chapter X. 

Traducción Español

Letra Alle - Mavins

Two hundred

Oshey
Omoge na you wey dey give me joy
When I see your face
I dey feel say the reason wey I see you no be luck, okay
Dance to the rhythm baby girl gimme dance, rotate
This thing wey you carry for your back, alibumaye
Time don reach wey I go carry you meet my maye
I go defend our love no matter what, pepe
I no send anything wey anybody wan say
God don answer my prayer, so I go say

Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'
Alle', Alle', Alle', Alle', Alle', I go say
Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'
Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'

Met you on campus that Sunday
1K dey my pocket, I'm thinkin' that someday
You can be my baby I'm flyin' you private
She said now you're speakin' my language, yeah
Odo yewu (Uh)
Man I've been pushin' (Uh-huh)
Ori mi wu (Uh)
I need a cushion (Uh-huh)
'Cause you be star
And I've been wishin'
You can take this journey

Girl you clean like my white Nikes
Oya baby come, make you come chop kiss ahh-ah
Your waist na wene mighty
Holding the things you dey give to me ahh-ah
Girly if na rumor, rumor, rumor
Me I go dey runmo, runmo, runmo
Me I go tamo, tamo, tamo
Girl I go tamo like molue
Orile o wa

Baby tell me what you need from me ayy
'Cause me I give you everything ayy
Ogogoro dey body ayy
Uh, shey you no go vex for me? Ah
No be you first talk
Make I show you love
Mami gimme some
Bami ni koro
Odi odi dan
Baby is a must
If I enter once, na baby boy

So I go say Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'
Alle', Alle', Alle', Alle', Alle', I go say
Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'
Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'

We could do it in the shower
Shebi you like cassava
Sha ma semama mama kusa
Jowo ride on my peninsula
Girl I want to follow you
Body sweet like olotu
Give you spice and rodo too
Na only you dey close to my heart

Ever since I set my eyes on you oh, ah
Na you I want oh, ah
Na you I want oh girl, ayy
As e dey rush
Sey me wan chop you like buns, uh-uh
But baby calm down uh, calm down
I go fumigate if you dey feel fly ayy, oh, oh

Put you in a Range when we dey Dubai
Time I spend with you make me realize
You're perfect in my eyes
Don't wanna do this life on my own (Ow, ooh)
You're my own (Ooh-oh)
Everything you own, na my own (Oh, oh, ooh)

So I go say Alle', Alle', Alle', Alle', Alle' (Ha, ah-ahh)
Alle', Alle', Alle', Alle' (Alle'), Alle', I go say
Alle', Alle' (Alle'), Alle', Alle' (Alle'), Alle'
Alle' (Ah-ahh), Alle', Alle', Alle', Alle'

You make my life so beautiful
Alle', ah-ah, ayy
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ALLE" de Mavins?

Rema, LADIPOE, Bayanni, Crayon (NGA), Boy Spyce, Magixx, Ayra Starr

¿Quién produjo "ALLE" de Mavins?

sevn, Johnny Drille

Créditos de la canción

Letra aportada por: Guelo

Portada de Alle

Mavins

21 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Alle interpretada por Mavins. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión