Worldwide - Asake

Letra de Worldwide - Asake

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Worldwide"​ es una canción interpretada por ​Asake, publicada en el álbum Lungu Boy. 

Fecha de lanzamiento: 09 de agosto del año 2024. 

Letra Worldwide - Asake

Worldwide
Kintu, kinpo, Kilimanjaro, yaro
My guy, I don't smoke claro
Oh na

Kintu, kinpo, Kilimanjaro, yaro
My guy, I don't smoke claro
4bars, 1 switch, dongoyaro
Clear road salo, o se fenu sigo
Iwo lori bi Montaro
So ma lo mọ mi o ti pẹ ti mo ti n je Medoo
Duro tan bi Gallardo abi Maybach
Jọwọ Jọwọ ma lọ bi sinu S class
As me I dey, I don high
High on my life I gat money on my mind
Expensive smile, in the dark e dey shine
Miraino father mokaino
Mo ni God level ye, burst devil ye
Many wanna see me fall I stay elevate
Energy dey, ẹ dẹ le gbe
Orin la wa ko tẹ ba gbo̟ kẹ dide

Some of them no fit relate oh
Because my glory carry weight oh
You wey support I appreciate oh
Una own no go spoil by his grace oh, grace oh

Worldwide
E don go oh
Mr. Money Worldwide
E don go oh
Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
Mr money Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)

Enemies, plenty enemies
They wanna show me love, I call them frenemies
Say Mr. Money wọn o le fi mi s'ẹlomi
Aye awa ni ko de n saye ẹlomi
Oh boy I work for this shit ko de sere
All man get im pay day o ma jere
Wey I go dey move with my niggas ninu Bentley
Jẹjẹly awa o ni gbẹyin
Apa, o ti ko lu ọmọ ẹleyin
Ah ah ah and money dey necessary
Wọn ki ẹ, wọn ki ẹ aunty Kemi lori titi, ọmọ ti n ba mu ma fẹ mi

Some of them no fit relate oh (Ooh)
Because my glory carry weight oh (Ooh)
You wey support I appreciate oh (Ooh)
Una own no go spoil by his grace oh, grace oh (Ooh)

Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
Mr money Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)

Worldwide, e don go, oh
Worldwide, e don go, oh
Worldwide, e don go, oh
Worldwide, e don go, oh
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WORLDWIDE" de Asake?

Asake

¿Cuándo salió "WORLDWIDE" de Asake?

09 de agosto del año 2024

Asake foto

Asake

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Worldwide interpretada por Asake. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión