Ligali - Asake

Letra de Ligali - Asake

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Ligali"​ es una canción interpretada por ​Asake, publicada en el álbum Lungu Boy. 

Fecha de lanzamiento: 09 de agosto del año 2024. 

Letra Ligali - Asake

Mr. Money with the vibe right now
Mr. Money with the vibe right now
Mr. Money with the vibe right now, right now, right now, right now, right now
Mr. Money with the vibe right now
Mr. Money with the vibe right now
Mr. Money with the—

Find me I dey Cali
Free road see no traffic
Two girls for my backseat
We dey go my house mo fe şaye
Sweet life bi ti maggi
She dey whine waist over sabi
Gbe sunmo mi ka ma lavi
No dey waste my time ọmọ gba 'bi
Omo sunmo mi ko je ka reason
O mo pe life is easy
For your own case mi o busy
Mi o fo omo zero kizzy
Ba mi fo mi o like agidi
Fashionnova ọmọ gidi
Casamigos mo ti wa mo ti dizzy, dizzy, dizzy

Blow my trumpet gan, Olohun,uhhn
O den gbe mi de'be gan, Olohun, uhhn
Blow my trumpet gan, Olohun, uhhn
O de n gbe mi de'be gan, Olohun, uhhn

Gangster ọmọ ka ligali, ka ligali
Dance now odikwa big your ibadi
Calm down ọmọ ka ligali, ka ligali
Dance now ah ah ah ah ah
Gangster ọmọ ka ligali, ka ligali
Dance now odikwa big your ibadi
Calm down ọmọ ka ligali, ka ligali
Dance now ah ah

Blow my trumpet gan, Olohun,uhhn
O den gbe mi de'be gan, Olohun, uhhn
Blow my trumpet gan, Olohun, uhhn
O de n gbe mi de'be gan, Olohun, uhhn

Find me I dey Cali'
Free road see no traffic
Two girls for my backseat
We dey go my house mo fe saye
Sweet life bi ti maggi
She dey whine waist over sabi
Gbe sunmo mi ka ma lavi
No dey waste my time ọmọ gba 'bi
Ọmọ sunmo mi ko je ka reason
O mo pe life is easy
For your own case mi o busy
Mi a fo ọmọ zero kizzy
Ba mi fo mi o like agidi
Fashionnova ọmọ gidi
Casamigos mo ti wa mo ti dizzy, dizzy, dizzy, dizzy, dizzy
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "LIGALI" de Asake?

Asake

¿Cuándo salió "LIGALI" de Asake?

09 de agosto del año 2024

Asake foto

Asake

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Ligali interpretada por Asake. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión