WAIST - Omah Lay

Letra de WAIST - Omah Lay

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"WAIST"​ es una canción interpretada por ​Omah Lay, publicada en el álbum CLARITY OF MIND. 

Fecha de lanzamiento: 14 de noviembre del año 2025. 

Traducción Español

Letra WAIST - Omah Lay

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)

One day for the thief, every other day for me
I go smoke chimney, drink oshimiri
Eh, jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, yes o, I put CBD
E dey relax body (Hm)
Peace and harmony, go check my—
Money long o, money long o, money long o, uh
Milli', milli', milli', milli', mi'
Wetin I dey use money for?
All of una no serious
How e take concern anyone? (So fresh)
Milli', milli', milli', milli', mi' (So fresh)
How much for my Lou', Louis V socks? (So fresh)
One hundred and seventy milli', milli'

Jesu chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesu chai o, I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn, ah
(Na two people something she) Carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn, ah
(Na two people something she) Carry for waist (Waist)

Me I no dey 'gree play with my money
The way you collect it from me
I want to romance your body
Ọlọ́paá romance olohi
Omah Lay omemma, omemma
Omemma, omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o i—
Na nyash wey real naim be ikebe o, ikebe
Take the protein, shake your soft ikebe o, ikebe o
Wetin kill Samson? Na still ikebe o (Ikebe o)

Jesu chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesu chai o, I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn, ah
(Na two people something she) Carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn (Oh), ahn-ahn-ahn, ah
(Na two people something she) Carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu

Haha, you’re crazy, you know
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WAIST" de Omah Lay?

Omah Lay

¿Cuándo salió "WAIST" de Omah Lay?

14 de noviembre del año 2025

Omah Lay foto

Omah Lay

3 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de WAIST interpretada por Omah Lay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión