Trumpet - Seyi Vibez

Letra de Trumpet - Seyi Vibez

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Trumpet"​ es una canción interpretada por ​Seyi Vibez, publicada en el álbum Thy Kingdom Come. 

Fecha de lanzamiento: 24 de junio del año 2023. 

Letra Trumpet - Seyi Vibez

(Me, I no fit wait ′till Jesus come)
(But, I go vibe till Thy Kingdom come)
(Na from my heart I dey sing this song)
(My name is Vibez, you can sing along)
(Uh-uh, uh)

I go vibe till Thy Kingdom come
Eje, kilon soh? Won ni “mon bo”
Jamming my song for every T-Junction (jamming my song for every T-Junction)
Tinba de London, mio ni coward, God
I go buy you anything t’owo ba de
Owo de ti de, mother, what should I say?

Show me your love, no dey show ogbanje
I don feel highray, kini ma shey?
One man tell me say, “kin ma ke”
Better days, I no follow you race
When you come to my place, reciprocate
Girl, I dey for crazy place, be on the face

I′m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way

Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu Chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu Chapter A

I′m on duty, energy boosting
Never loosing, I’m still chasing
Ever happy, ever blazing
Romeo, Julie, shama ju′di
Ki Land cruising, Rolls cruising
Money cooling
Hey bandit, no intruding
Ko gbe fun mi, emi r’owo, emi r′ola
Daramola, ‘Dunni, see as you dey do me
On a hundred, I′m Mogaji

Burundi, oshosondi
Chiebere, kilo ko yi? Kilo gbe yi?
K’oma si nkan t’ofe shee, t′oma dun mi
I know you′re not my paddie
Lagbaja, show me your 30, Fendi
Morikaz, Morikaz
Mio ni r’ogun asaasi
Don Baba, Don Jazzy
Even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm

I′m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way

Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu Chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu Chapter A

(Sinu Chapter A)
(Blow me trumpet, paran, ayy)
(Pan-pan paran, paran re)
(Many many lamba, ayy)
(L′owo sinu Chapter A)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "TRUMPET" de Seyi Vibez?

Seyi Vibez

¿Cuándo salió "TRUMPET" de Seyi Vibez?

24 de junio del año 2023

Seyi Vibez foto

Seyi Vibez

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Trumpet interpretada por Seyi Vibez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión