All The Time - Seyi Vibez

Letra de All The Time - Seyi Vibez

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"All The Time"​ es una canción interpretada por ​Seyi Vibez, publicada en el álbum Thy Kingdom Come. 

Fecha de lanzamiento: 24 de junio del año 2023. 

Letra All The Time - Seyi Vibez

(I can hear-hear, hear your voice)
(I can′t get to her, mama mi)
(Yo Dibs)
(I can’t stop ′bout you, ’bout you)
(I can’t go on-on, uhh-favor me small)

How many years will I hold on?
They wonder as I dey go up
Spirit of the ocean
Rastafi, k′oma jo lo
Can′t let no man control me
Ko gbo nkankan, unruly
Controller, goddess body
She be my controller

Girl, I’ve been on the road all my whole life
′Cause I gats make use of my own life
I can’t tell, the devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s′ija ni church
Won ni “ibo mo ma gbe gba?” (I can hear-hear, hear your voice)
Won f’ejo mi sun (I can′t get to her, mama mi)
Jebure, awo olugbebe (I can’t stop ’bout you, ′bout you)
K′oma je kin sun (I can’t go on-on, uhh-favor me small)

Adum′aradan, I dey your domot
I pray my blessings no go comot
‘Cause as you see me so, I dey on God
Wetin no concern me, I dey lock up
Dem shouting “Ye” like I′m Burna
Omotola, Temi Turner
Tiwon bota bi ti Konga
Now, some of dem say “Seyi, l’ogbaa”

Girl, I′ve been on the road all my whole life
‘Cause I gats make use of my own life
I can’t tell, the devil is a liar
Shout out to all my fans wey be die hard

No woman, no cry
Bobo dey try
Do re mi, fa so, ko s′ija ni church
Won ni “ibo mo ma gbe gba?” (I can hear-hear, hear your voice)
Won f′ejo mi sun (I can’t get to her, mama mi)
Jebure, awo olugbebe (I can′t stop ’bout you, ′bout you)
K’oma je kin sun (I can′t go on-on, uhh-favor me small)
(Yo Dibs, Yo Dibs)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ALL THE TIME" de Seyi Vibez?

Seyi Vibez

¿Cuándo salió "ALL THE TIME" de Seyi Vibez?

24 de junio del año 2023

Top 5 canciones de Seyi Vibez

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Seyi Vibez. Si te gustó "All The Time", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.

VOLUME
OBLE
AKPAN AKPARI
EH JAJA
ALAFIA
Seyi Vibez foto

Seyi Vibez

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de All The Time interpretada por Seyi Vibez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión