Riddim & Blues - Pheelz

Letra de Riddim & Blues - Pheelz

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Riddim & Blues"​ es una canción interpretada por ​Pheelz, publicada en el álbum Pheelz Good (Triibe Tape) - EP. 

Fecha de lanzamiento: 01 de diciembre del año 2023. 

Traducción Español

Letra Riddim & Blues - Pheelz

Uh-uh-uhn, uh-uh-uhn

It's Pheelzgood (star-)


Gimme some fire oh, gimme some riddim and blues (you know)

Gimme that whine wey dey burst my mind, baby girl go loose

Olomi, ma kala oh

Shey you know na you I choose? (Ooh-yeah)

'Cause me I don fall, omo, me I don fall like I'm high on booze (don high)


Baby girl, dutty whine (ehn-eh)

Gimme that (ayy-ayy), kitty cat ('ge-'ge), press rewind (okay)

Your yansh big, oh my baby Caroline (rii)

Hullabaloo (eh), hullabaloo (eh)

You like this? (Ehen) like that? (Ayy-ayy)

Stylish ('ge-'ge), fine whine (okay)

Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh


Oh-no-no (no-no)

Me wanna spend my dough-dough (dough-dough)

Dey gimme touch, I'll follow (follow)

My baby girl, kini koko? Kini koko?

I no-know (no-know)

Wetin you do me? I don't know (don't know)

Dey gimme touch, I'll follow (follow)

My baby girl, kini koko-ko? Kini koko-ko?


I fit to give you last card in my purse

Nobody badder than you, my God

I'll make your life Gucci, make your life Gucci

I belong to you o

(No rizz o) bad, Angelina Jolie (Jolie)

Your face card never decline ('cline)

Iwo, iwo-iwo l'oleyomi (yomi), l'oleyomi (yomi)


Oh baby, dutty whine (ehn-ehn)

Gimme that (ayy-ayy), kitty cat ('ge-'ge), press rewind (okay)

Your yansh big, oh my baby Caroline

Hullabaloo, hullabaloo (eh)

You like this? (Ehen), Like that? (ayy-ayy)

Stylish ('ge-'ge), fine whine (okay)

Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh


Oh-no-no (no-no)

You make me wanna spend my dough-dough (dough-dough)

Dey gimme touch, I'll follow (follow)

My baby girl, kini koko? Kini koko?

I no-know (no-know)

Wetin you do me? I don't know (don't know)

Dey gimme touch, I'll follow (follow)

My baby girl, kini koko-ko? Kini koko-ko?


Kilamity, kilamity oh-ay, kilamity

Kilamity, my girl, kilamity

Kilamity oh-ay

Carry your matter for my head 'til eternity

Eternity oh-ay, eternity

Eternity oh-ay, eternity

Kilamity oh-ay

Carry your matter for my head, baby


Me feels good

(One)

(Rii)

Me feels good

(Riidimahkoolayo)

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "RIDDIM & BLUES" de Pheelz?

Pheelz

¿Cuándo salió "RIDDIM & BLUES" de Pheelz?

01 de diciembre del año 2023

Pheelz foto

Pheelz

17 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Riddim & Blues interpretada por Pheelz. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión