Jelo - Pheelz ft. Young Jonn

Letra de Jelo - Pheelz

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Jelo"​ es una canción interpretada por ​Pheelz junto a Young Jonn, publicada en el álbum Pheelz Good (Triibe Tape) - EP. 

Fecha de lanzamiento: 30 de agosto del año 2023. 

Letra Jelo - Pheelz

Rii, Rii
Ridimakulayo
Eee ah
Eee ah
Eee ah
Eee ah
Eee ah
Eee ah
Eee
Oh no

Remember back then, for Bariga
Me and my jigga dey chill with Sapa
And Bukata po for the matter
Eruku por gan for the Zanga
Na the music, na im give me liberty o
Collect freedom
I dey fuck life
Mi o wo condom
And I go chop am till the kingdom come

Adupe fun eledumare
Adupe fun Olorun oba
Na Him give me the package
So make nobody come dey buga
When I do titikati
Dem dey dance, dem dey jo si o
Oh no, oh no, oh no
Oh no, oh no, oh no

Ba mi korin o
(Eee ah)
Ba mi ki oloun
(Eee ah)
Mo ra Casamigos
(Eee ah)
Aje on kolos
(Eee ah)
Mo jelo
(Eee ah)
Jelo
(Eee ah)
Moti jelo
(Eee ah)
Jelo

Story story o
Alo alo alo
Been on the bench, I've been waiting
For Oluwa to come activate me
Now small boy don turn big man
I wish Mummy can see me now
Fine fine ladies won wa mi now
Dem wan call me mutumina
(Jiggy)

Adupe fun eledumare
Adupe fun Olorun oba
Na Him give me the package
So make nobody come dey buga
When I do titikati
Dem dey dance, dem dey jo si o
Oh no, oh no, oh no
Oh no, oh no, oh no

Ba mi korin o
(Eee ah)
Ba mi ki oloun
(Eee ah)
Mo ra Casamigos
(Eee ah)
Aje on kolos
(Eee ah)
Mo jelo
(Eee ah)
Jelo
(Eee ah)
Moti jelo
(Eee ah)
Jelo

Rii
Rii
Ridimakulayo
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "JELO" de Pheelz?

Pheelz

¿Cuándo salió "JELO" de Pheelz?

30 de agosto del año 2023

Pheelz foto

Pheelz

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Jelo interpretada por Pheelz. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión