Princess Treatment - Bayanni

Letra de Princess Treatment - Bayanni

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Princess Treatment"​ es una canción interpretada por ​Bayanni. 

Fecha de lanzamiento: 27 de marzo del año 2025. 

Traducción Español

Letra Princess Treatment - Bayanni

Trussmi

Bayanni
Ohh uhh ooh
Ehh

Your face card
Dangerous
Eh
Your fine waist
Can't get enough
Your beauty dey go up
Like Ethereum
Baby if I catch you na tetanus

What's your number o
I'm adventurous
But
Before that Leviticus
Baby
Don't you stay with any man
Wey no go fit treat you better o

Cause you deserve
A princess treatment o
Hmm hmm
You're a Queen and more
Hmm hmm
As I Dey see you so
Hmm
Enter my kpankpe you no go go

Orobo lekpa shandy
Girl you glow
Hmm hmm
You're Queen and More
Hmm hmm
As I dey see you so
Enter my kpankpe you no go go
Again

Oooh uuuu ohh
Ohh again
Oooh uuuu ohh
Ohh again
Oooh uuuu ohh
Ohh again
Oooh uuuu ohh
Ohh again

Omo yen ni standard
Real no be panda
Ewo bo se mori mi Wu
Mon gara
Beauty and aura
Your super power
Say when I'm low will you be my charger

And you don't need no make up on you girl e be natural beauty lomo
Jen shalaye hmm
Shey you know shey you know
When you smile e dey wound me omo

Your face card
Dangerous
Eh
Your fine waist
Can't get enough
Your beauty dey go up
Like Ethereum
Baby if I catch you na tetanus

What's your number o
I'm adventurous
But
Before that Leviticus
Baby
Don't you stay with any man
Wey no go fit treat you better o

Cause you deserve
A princess treatment o
Hmm hmm
You're a Queen and more
Hmm hmm
As I dey see you so
Hmm
Enter my kpankpe you no go go

Orobo lekpa shandy
Girl you glow
Hmm hmm
You're Queen and More
Hmm hmm
As I dey see you so
Enter my kpankpe you no go go
Again

Oooh uuuu ohh
Ohh again
Oooh uuuu ohh
Ohh again
Oooh uuuu ohh
Ohh again
Oooh uuuu ohh
Ohh again
Oooh uuuu ohh
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "PRINCESS TREATMENT" de Bayanni?

Bayanni

¿Cuándo salió "PRINCESS TREATMENT" de Bayanni?

27 de marzo del año 2025

Bayanni foto

Bayanni

14 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Princess Treatment interpretada por Bayanni. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión