Hustler's Anthem - Bayanni ft. Don Jazzy

Letra de Hustler's Anthem - Bayanni

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Hustler's Anthem"​ es una canción interpretada por ​Bayanni junto a Don Jazzy. 

Fecha de lanzamiento: 27 de marzo del año 2025. 

Traducción Español

Letra Hustler's Anthem - Bayanni

They say money can't buy happiness
So wait till I get it
Ah
And I'll give you the biggest smile the next time you see me
Ah
The best things in life are not for free
Don't give me that bullshit
Ah
So you better no let them deceive you

Because
Poverty na disability
You must to get money before anything
Sometimes life dey hard like mathematics
But once you get money you solve many things
Secure the kpa the kpa the kpa
The kpa dey go
Never see me outside always on the low
On a journey make I no see no evil
Left home to feed home
Still I'm coming home
Uhh ahh eh

I focus on all the things wey matter
Na blessings I just dey see all rounder
And I get you for mind you know my brother
Tori oluwa lo ni ija
No bother
No longer

Ha, Don Jazzy eh
The Big Don Wey Dey Classy
Eh eh eh eh
You no hustle pass me, ah
And that's why you no gather pass me
My Money double on e own
Make you address me like skippo
Wa gbesunmo mi on the low
Come carry benzima dey go
Who are you kidding ya
Say make I better dig deeper
Who for notice this guy
If I no get the kpa
They say money can't buy happiness
So wait till I get it
Ah eh
And I'll give you the biggest smile the next time you see me
Ah
The best things in life are not for free
Don't give me that bullshit
Ah ah eh
So you better no let them deceive you

Because
Poverty na disability
You must to get money before anything
Sometimes life dey hard like mathematics
But once you get money you solve many things
Secure the kpa the kpa the kpa
The kpa dey go
Never see me outside always on the low
On a journey make I no see no evil
Left home to feed home
Still I'm coming home
Uhh ahh eh

I focus on all the things wey matter
Na blessings I just dey see all rounder
And I get you for mind you know my brother
Tori oluwa lo ni ija
No bother
No longer
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "HUSTLER'S ANTHEM" de Bayanni?

Bayanni

¿Cuándo salió "HUSTLER'S ANTHEM" de Bayanni?

27 de marzo del año 2025

Bayanni foto

Bayanni

12 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Hustler's Anthem interpretada por Bayanni. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión