Only me - Asake

Letra de Only me - Asake

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Only me"​ es una canción interpretada por ​Asake. 

Fecha de lanzamiento: 13 de enero del año 2024. 

Letra Only me - Asake

Ob' Obah (Whoa-whoa-whoa-whoa-whoa)
Ololade mi Asake
What dem-a say?
We get money money we get money (we get money, we get money)
We get money money we get money (we get money, we get money)
(Rock)

Automatic, ko si traffic, you know I dey my lane
Am classy jor, omo am classy
O le buga mi, omo iya mi, make them give me space
Am classy jor, omo am classy

Only me, go handle all the bills only me
I don pay my dues only me
Na why they wan use love kill only me, only me, only me, only me
Ori mi, eleda ma sun ori mi
Alaye oloro only me
Euphoria all day only me, only me, only me

I'm loosing sleep over nobody
I go alone taking no baggage
See my life me I too package
If you put body collateral damage
Collateral damage omo iya mi gbagbe
I put in work and I hustle like a savage
The ones you love always wanna take advantage
Emi o raye eh, ko sepe eh

Automatic, ko si traffic, you know I dey my lane
Am classy jor, omo am classy
O le buga mi, omo iya mi, make them give me space
Am classy jor, omo am classy

Only me, go handle all the bills only me
I don pay my dues only me
Na why they wan use love kill only me, only me, only me, only me
Ori mi, eleda ma sun ori mi
Alaye oloro only me
Euphoria all day only me, only me, only me

We get money money, we get money, we get money (Meta, meta)
(We get money) Patewo fomo ologo jowo (Meta, meta)
Patewo fomo ologo jowo (Meta, meta, we get money)

We get money money, we get money (we get money, we get money)
We get money money, we get money (we get money, we get money)
Oh, we get money money, we get money (we get money, we get money)
We get money money, we get money (we get money, we get money)

Automatic, ko si traffic, you know I dey my lane
Am classy jor, omo am classy
O le buga mi, omo iya mi, eje dey my face
Am classy jor, omo am classy
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ONLY ME" de Asake?

Asake

¿Cuándo salió "ONLY ME" de Asake?

13 de enero del año 2024

Asake foto

Asake

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Only me interpretada por Asake. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión