No Panic - Burna Boy

Letra de No Panic - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"No Panic"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum No Sign of Weakness. 

Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2025. 

Letra No Panic - Burna Boy

[?]

Get everything pass all of them
No know who dey gas all of them
Me I just dey laugh all of them
Until when men go catch all of them
Use Timberland match all of them
'Cause ogun want to nyash all of them
Holy water splash all of them
I get ọpọlọ pass all of them

Me, I no panic
No panic
Me, I no panic
Them dey whine me, I no panic
Me, I no panic
No panic
Me, I no panic
Them go whine you but no panic
As dem dey whine me, I no panic
As dem dey whine you, no panic
No panic
Them go whine you but no panic

Them say I kidnap one of them
But I just dey laugh all of them
'Cause if I kidnap one of them
You no go ever see them again
Their mama go find them again
Their papa go find them again
Social media go find them again
Then police go dey find me again

Me, I no panic
No panic
Me, I no panic
Them dey whine me, I no panic
Me, I no panic
No panic
Me, I no panic
Them go whine you but no panic
As dem dey whine me, I no panic
As dem dey whine you, no panic
No panic
Them go whine you but no panic

I get money pass all of them
Get ọpọlọ pass all of them
And I just dey laugh all of them
Me, I just dey laugh all of them
Na until I catch one of them
Use Timberland match all of them
Or my brother blast one of them
Take my money dash one of them
Holy water splash one of them
Holy water splash all of them
Holy water splash all of them
Holy water splash all of them

[?]
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "NO PANIC" de Burna Boy?

Burna Boy

¿Cuándo salió "NO PANIC" de Burna Boy?

11 de julio del año 2025

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de No Panic interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión