28 Grams - Burna Boy

Letra de 28 Grams - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"28 Grams"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy, publicada en el álbum No Sign of Weakness. 

Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2025. 

Letra 28 Grams - Burna Boy

(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)

Twenty-eight gram, one oz, me have, nínú yara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p'ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb'oja sara mi, oh
(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)

No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke
And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe

(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)

No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)
Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke
And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe

(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

What is that stench?
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "28 GRAMS" de Burna Boy?

Burna Boy

¿Cuándo salió "28 GRAMS" de Burna Boy?

11 de julio del año 2025

Burna Boy foto

Burna Boy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de 28 Grams interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión