Jumoke - Johnny Drille

Letra de Jumoke - Johnny Drille

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Jumoke"​ es una canción interpretada por ​Johnny Drille, publicada en el álbum Home - EP. 

Fecha de lanzamiento: 28 de octubre del año 2022. 

Letra Jumoke - Johnny Drille

Nah, nah, nah, nah
Ooh, oh

Jumoke there is nobody like you, ayy
I don check am, your loving na true, yeah
Falling for your bunny tattoo
Them no know you like I do
You dey special to me

They don’t know
You dey give me the joy wey I need
They don’t know
Them no born me well make I leave
They don’t know, oh, oh, oh
You’re just like the air that I need
Baby come closer
You dey special to me

My own, you’re my own
I wan show them you’re my own
For you alone, for you alone
My money dey for you alone
Extra ordinary person oh
You are perfect for me
Na only you I dey see
You dey special to me

Jumoke there is nobody like you, ayy
I don check am, your loving na true, yeah
Falling for your bunny tattoo
Them no know you like I do
You dey special to me

I’m gonna pamper you for life
'Cause you give me peace of mind
Here feels like paradise
Oh girl, I wanna treat you right
I will fight for you (I will fight for you)
And I go enter anybody
'Cause I take your matter personal
You’re special to me

They don’t know
You dey give me the joy wey I need
They don’t know
Them no born me well make I leave
They don’t know, oh, oh, oh
You’re just like the air that I breathe
Baby come closer
You dey special to me, yeah, yeah

Jumoke there is nobody like you (There’s nobody)
I don check am, your loving na true, yeah (Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Falling for your bunny tattoo (Oh, yeah)
Them no know you like I do
You dey special to me, ah

My own, you’re my own
I wan show them you’re my own
For you alone, for you alone
My money dey for you alone
Extra ordinary person oh
You are perfect for me
Na only you I dey see
You dey special to me
My own, you’re my own
I wan show them you’re my own
For you alone, for you alone
My money dey for you alone
Extra ordinary person oh
You are perfect for me (Ayy)
Na only you I dey see (Ayy)
You dey special to me (You dey special to me)

Ooh my, Jumoke there is nobody like you
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "JUMOKE" de Johnny Drille?

Johnny Drille

¿Cuándo salió "JUMOKE" de Johnny Drille?

28 de octubre del año 2022

Johnny Drille foto

Johnny Drille

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Jumoke interpretada por Johnny Drille. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión