Angelina - Johnny Drille ft. Fireboy DML

Letra de Angelina - Johnny Drille

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Angelina"​ es una canción interpretada por ​Johnny Drille junto a Fireboy DML. 

Fecha de lanzamiento: 10 de abril del año 2025. 

Letra Angelina - Johnny Drille

I'm fortunate to dey dey for your midnight thoughts
Eggovin Angelina
Nobody wey see you wey no dey fall like crop
My beautiful ballerina

This is no ordinary flex
When I see you I can't look away
Let's conjugate I no fi wait
Uh uh

Light it up light it up light it up
Step in the room and you just light it up
Life is short we are dust gimme love
At any cost any damn condition
See your affection na wetin I want

You dey my prayer for church on Sunday
Na holiday me and you suppose dey
Alele lead the way make we go my love
Lolo

Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
Oh baby Angelina

Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
Oh baby Angelina

Angelina, sent from heaven
I'm ready now, I no fit wait one more second
Will you please say yes to my question
Before you make a man kolo

Baby
I don't wanna play no games
Give you my heart
Everything I live for, my lady
Ndema d'ona gb'asiri
But I no hear wetin dem dey talk

I'm so glad that I listened to God
I'll love you now and twice on Sundays
Na honeymoon me and you suppose dey
Alele lead the way make we dey go church

Baby
S'oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
Promise me say this thing na forever
Oh baby Angelina
S'oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
I promise you say this thing go last for a lifetime
Oh baby Angelina
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ANGELINA" de Johnny Drille?

Johnny Drille

¿Cuándo salió "ANGELINA" de Johnny Drille?

10 de abril del año 2025

Johnny Drille foto

Johnny Drille

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Angelina interpretada por Johnny Drille. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión