Gimme Dat - Ayra Starr ft. Wizkid

Letra de Gimme Dat - Ayra Starr

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Gimme Dat"​ es una canción interpretada por ​Ayra Starr junto a Wizkid. 

Fecha de lanzamiento: 25 de abril del año 2025. 

Traducción Español

Letra Gimme Dat - Ayra Starr

Gimme that love, gimme peace of mind, o ṣere cure me with your rizz line
I want that peace of mind wey dey come with awoof (Wey dey come with awoof)
Baby, na one man race we dey run, so make you no come waste time
Oh. no, no pressure

Make you gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor (Floor)

Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (If I give you my love)
Make you no disappoint, oh (Make you disappoint)
Me, I get you for mind, oh
Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (If I give you my love)
Make you no disappoint, oh (Make you disappoint)
Me I gat you for mind (On my mind, oh)

Goddamn, arábìnrin, goddamn
Get the way your body makes me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you go make me stick to one girl
Goddamn, man, I need you, elẹyinju ẹgẹ, Goddamn (Go-Go-Goddamn)
Picture perfect, no dey mind them
Keep it private, f'ọkàn balẹ̀
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady, oh (For my lady, oh)
Pump action you dey gbé mi o (Gbé mi o)
Do me many things, tí o lè yé mi o (Yé mi o)
I'm ready if you're ready to

Gimme that love (Gimme that love)
If you gimme, me I no go let go
Gimme make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor
Make you gimme that love (Gimme that love)
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor (Floor)

Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (If I give you my love)
Make you no disappoint, oh (Make you no disappoint)
Me, I get you for mind, oh
Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (If I give you my love)
Make you no disappoint, oh (Make you no disappoint)
Me I gat you for mind (On my mind, oh)

So many people wan lick my stew
So, baby, chill, make I survey your tools (Ahh)
And if I handle your two by two
You fit to scream, you fit to lose your cool (Ahh)
So many reasons are written in the stars, oh my God
You're the reason I do what I do (Ahh)
So, baby, make you give me your love (Love)

Make you gimme that love (Gimme that love)
If you gimme, (Oh) me I no go let go (I no go let go)
Make you give me make I cure my sanko (Mm)
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor (Mm)
Make you gimme that love (Gimme that love)
If you gimme, me I no go let go (I no go let go)
Make you gimme make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freakin' dance floor (Floor)

Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (If I give you my love)
Make you no disappoint, oh (Make you disappoint)
Me, I get you for mind, oh
Diallo, Diallo
If I give you my love, oh (If I give you my love)
Make you no disappoint, oh (Make you disappoint)
Me I gat you for mind (For my mind, oh)

Vybe O
Gidigidi gidigidi gidigidi
No worry!
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "GIMME DAT" de Ayra Starr?

Ayra Starr, Wizkid, Wyclef Jean, Zichy, Moonlight Afriqa, Jerry Duplessis, Edafe Gabriel, Fred Daniels, Katia Cadet, Adekunle Emmanuel Oluwaseyi, Mary Brown, Aniekeme Gabriel Akpan, Olusola Samson Mayowa

¿Quién produjo "GIMME DAT" de Ayra Starr?

Vybe O, Mikaba_Beatz

¿Cuándo salió "GIMME DAT" de Ayra Starr?

25 de abril del año 2025

Créditos de la canción

Sello discográfico: Mavin Global Holdings

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Gimme Dat interpretada por Ayra Starr. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión