Treasure - Ayra Starr

Letra de Treasure - Ayra Starr

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Treasure"​ es una canción interpretada por ​Ayra Starr, publicada en el álbum Starrgirl.. 

Fecha de lanzamiento: 14 de agosto del año 2026. 

Significado

Letra Treasure - Ayra Starr

Yeah
Yeah, yeah, yeah

I do this for myself, and the people wey dey follow me for years
I be chaser, and I'm headed for the treasure
Steady W's 'cause oil dey my head
Never see this kind love you dey show me, e sweet me for chest
Oreọ̀fẹ́ just dey follow regardless
Ibíkibí tí mo f'ọkàn sí, amen

It's going and them no fit compare, oh (Compare, oh)
Victory got me screaming, "Ọpẹ́ o" (Ọpẹ́ o)
Follow me, ji jó Poco
Money fit drive you loco (Drive you loco)
Power wey fall Jericho (Uh), carry my sympathy go (Uh, yeah)

I do this for myself ('Self), and the people wey dey follow me for years (Years)
I be chaser, and I'm headed for the treasure (Treasure)
Steady W's 'cause oil dey my head
Never see this kind love you dey show me, e sweet me for chest
Oreọ̀fẹ́ just dey follow regardless
Ibíkibí tí mo f'ọkàn sí, amen (Amen, yeah, yeah)

Not the type for 9 to 5 (9 to 5)
All my guys can testify (Testify)
Them go fit to test your mind
Nangana choco, pumi Adonko
Faaji kẹlẹlẹ, Miami photo
Super confident, oh
I know I'll get just what is right for me

It's going and them no fit compare, oh (Compare, oh)
Victory got me screaming, "Ọpẹ́ o" (Ọpẹ́ o)
Follow me, ji jó Poco (Ji jó Poco)
Money fit drive you loco (Drive you loco)
Power wey fall Jericho (Yeah), carry my sympathy go (Uh, yeah)

I do this for myself ('Self), and the people wey dey follow me for years (For years)
I be chaser, and I'm headed for the treasure (Treasure)
Steady W's 'cause oil dey my head
Never see this kind love you dey show me, e sweet me for chest
Oreọ̀fẹ́ just dey follow regardless (Oh-oh, yeah)
Ibíkibí tí mo f'ọkàn sí, amen

Pam-ram, pam-ram, pam-pam (Amen)
Pam-pam, pa-ram, pam-pam, pa-ram (Amen)
Pam-pam, pa-ram, pam-pam, pa-ram (Uh, amen; Amen)
Pam-pam, pa-ram, pam-pam, pa-ram (Amen)
Pam-pam, pa-ram, pam-pam, pa-ram (Amen)
Pam-pam, pa-ram, pam-pam, pa-ram (Uh, amen)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "TREASURE" de Ayra Starr?

Ayra Starr

¿Cuándo salió "TREASURE" de Ayra Starr?

14 de agosto del año 2026

📖 Significado de "Treasure"

El éxito no llega por casualidad, y Ayra Starr deja claro desde el primer verso que su camino está trazado a base de constancia y fe en Treasure de Ayra Starr. Lejos de buscar la aprobación de la industria tradicional o encajar en un molde convencional, la artista proclama que trabaja tanto para ella misma como...

Leer significado completo

Ayra Starr foto

Ayra Starr

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Treasure interpretada por Ayra Starr. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión