Fine Fine Girls - Olamide ft. Tiwa Savage

Letra de Fine Fine Girls - Olamide

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Fine Fine Girls"​ es una canción interpretada por ​Olamide junto a Tiwa Savage, publicada en el álbum Lagos Nawa!. 

Fecha de lanzamiento: 17 de noviembre del año 2017. 

Letra Fine Fine Girls - Olamide

It's young John the wicked producer
Wetin you go do you go do
Wetin you wetin you wetin you go do
Yeeeaah

I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight

They want to shake am oh shake am o
Whine am oh whine am o
Roll am oh roll am oh
I say they want to shake am oh shake am o
Whine am oh whine am o
Roll am oh roll am oh

Baby na one for the show
Get money get that dough
Bad girl let them know
Shake it like wo
You dey make my head dey spin oh
Yes you dey do me mad thing o
Wey you shake that thing o
Oya make that thing go
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Shock me like live wire hot like fire
My heart desire
Kilon kpe saya
Onja mi lara
Onjo mi lara
When she dey whine know say she no dey taya

I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight

They want to shake am oh shake am o
Whine am oh whine am o
Roll am oh roll am oh
I say they want to shake am oh shake am o
Whine am oh whine am o
Roll am oh roll am

Update
Tiwa Savage
Wetin you do you go do
When I start to dey shake my bum bum for you
I bounce it for you
I know say you like to make a move
So make a move
You messin with the baddest bish in the whole club tonight yeah
So come make I rewind the body for you
This our feelings they are feelings for two uh uh
Make walangolo galala
Baby walangolo galala
To ba no owo baby ma jo
Robo ske ske robo robo
Make me walangolo galala
Baby walangolo galala

I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight

They want to shake am oh shake am o
Whine am oh whine am o
Roll am oh roll am oh
I say they want to shake am oh shake am o
Whine am oh whine am o
Roll am oh roll am oh

Bad girl let them know o
Shake it like woo
Wetin you go do you go do
When I start to dey shake my bumbum for you
I bounce it for you ah
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Kapdukaduka kapdukaduka
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "FINE FINE GIRLS" de Olamide?

Olamide

¿Cuándo salió "FINE FINE GIRLS" de Olamide?

17 de noviembre del año 2017

Olamide foto

Olamide

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Fine Fine Girls interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión