Commas - Ayra Starr

Letra de Commas - Ayra Starr

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Commas"​ es una canción interpretada por ​Ayra Starr, publicada en el álbum The Year I Turned 21. 

Fecha de lanzamiento: 02 de febrero del año 2024. 

Letra Commas - Ayra Starr

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
"Sability" oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)

Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
"Sability" oun gbona (Oun gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "COMMAS" de Ayra Starr?

Ayra Starr

¿Cuándo salió "COMMAS" de Ayra Starr?

02 de febrero del año 2024

Ayra Starr foto

Ayra Starr

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Commas interpretada por Ayra Starr. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión