Beggie Beggie - Ayra Starr ft. CKay

Letra de Beggie Beggie - Ayra Starr

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Beggie Beggie"​ es una canción interpretada por ​Ayra Starr junto a CKay, publicada en el álbum 19 & Dangerous. 

Fecha de lanzamiento: 06 de agosto del año 2021. 

Letra Beggie Beggie - Ayra Starr

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "BEGGIE BEGGIE" de Ayra Starr?

Ayra Starr

¿Cuándo salió "BEGGIE BEGGIE" de Ayra Starr?

06 de agosto del año 2021

Ayra Starr foto

Ayra Starr

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Beggie Beggie interpretada por Ayra Starr. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión