Amapiano - Asake ft. Olamide

Letra de Amapiano - Asake

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Amapiano"​ es una canción interpretada por ​Asake junto a Olamide, publicada en el álbum Work Of Art. 

Fecha de lanzamiento: 23 de mayo del año 2023. 

Letra Amapiano - Asake

Dem know, dem know, dem know, dem know
Ololade mi Aşakę
Tune in to the King of Sounds and Blues
Dem know, dem know

Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, but the girls dem know (Shu)
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit
Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, but the girls dem know
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit

They see me coming
Dem dey shout “hallelujah”
Everyday it be dey like a new year
Overseas dem wan chop me like suya
Ọmọ I no fit dull for this dunya, eh, eh
Daya so greasy oh, greasy oh
E dey dance like Chris Breezy oh, easy oh
Ọmọ my wrist e dey cold, e dey freezy oh
Dem no dey call me Mr. Money for no reason oh
As it dey go, eh
Amapiano, eh
We go show, eh
We go let them know, eh
Na we dey run the town and any show
Bigger than any woe
Stronger than any foe, eh, eh
Badman flows, eh
Put them on their toes, eh
On the low, eh
The gals dem know, eh
My gbedu shut down Southy, Jamo
Colorado
Pass me the fat jombo

Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, but the girls dem know (Shu)
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit
Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, but the girls dem know
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit

Yeah
Oju kọ, eh
Ọkan ni giran, eh
Bad bitches
Wọn ti wọle, ṣ'ę ri wọn?, eh, eh
Turn me up, eh
Oya carry on, eh
Shake your caravan for the Don Corleone, eh, eh
What the fuck, eh
Get down on the floor, eh
I can never fall, R.I.P to 44, eh, eh
I'm trading all of my sorrow now for my peace, eh
I'm glad I made it out the belly of the beast, eh, eh
From the ground up, eh
Nigga stand up, eh
See the fan-dom
We no dey do ran-dom
But when they shutting down, eh
And then they never done
I'm telling y'all, you better get the memorandum
One thing I know
I'm happy I know , Amapiano
All of my P I know, eh, eh
No mercy I know, eh
Italiano
Lucky Luciano
Killing beat is all I know
Hehehehe

Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, but the girls dem know (Shu)
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit
Amapiano, eh
Diano, eh
It's a big vibe, but the girls dem know
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit

As it dey go, eh
Amapiano, eh
We go show, eh
We go let them know, eh
Na we dey run the town and any show
Bigger than any woe
Stronger than any foe
Badman flows, eh
Put them on their toes, eh
On the low, eh
The gals dem know, eh
My gbedu shut down Southy, Jamo
Colorado
Pass me the fat jombo
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "AMAPIANO" de Asake?

Asake

¿Cuándo salió "AMAPIANO" de Asake?

23 de mayo del año 2023

Asake foto

Asake

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Amapiano interpretada por Asake. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión