Letra Tested, Approved & Trusted - Burna Boy
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me
Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me
Ehen, we, huh
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted
Inna di middle of all of these beautiful girls in the world
Wey dey dance on the floor
As dem don manya na to bend am
Me I just want sempe for the centre
Baby, gyrate your waistline, roll it now
No slow down, just bring am, to me now
Submit am, no teasing, yeah
Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me
Wan jasi
The way you do fantastic
Have to put on glasses
Make you no blind me with this your body
When I see you whinin' fi di wall
Make me want to turn into the wall
Make me feel like we no dey for real life
Everything nice where you are
Babe-baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me
Ehen, we, hey
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Tested, Approved & Trusted", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Tested, Approved & Trusted interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.