Terminator - Asake

Letra de Terminator - Asake

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Terminator"​ es una canción interpretada por ​Asake, publicada en el álbum Mr. Money With The Vibe. 

Fecha de lanzamiento: 18 De Agosto del año 2022. 

Letra Terminator - Asake

Awe
Come make we talk
I no be killer, killer, hire, hire (Hire, hire)
This your loving get meaning for my body oh
I wan light my—
Wey my lighter? Ah-yah, ah-yah (Ah-yah, ah-yah)
This your colour no be fake oh, omo mummy

My banana, oh my bana' (Oh my bana')
Come chop my bana' (Come chop my bana')
Sh'oni power?
M'oni, kowa (M'oni, kowa)
Elemi l'oma last (Elemi l'oma last)
Eji malaika, eji malaika (Eji malaika)
Wey my sutana, ah-ahn?

'Cause you dey amaze
You dey amaze me
Your body amazing
Don't be late
Don't keep me waiting
No procrastinating
Terminator
We don get agreement oh
No terminating
Ngbo ngbo na ngbo ngbo
Nsuh suh na nsuh suh

Miraino, ida leka moraino
Fada mokaino (Fada mo kaino)
Fami mora, baby, o kin shey minor
Omo ope ti gbera tan
K'oye k'oma gbe'le ju
Mr. Money, mowa availablе
You be my cross, my agbelebu
Emi ma gbе e de'be bi Gokada
I dey deliver stable

My banana, oh my bana' (Oh my bana')
Come chop my bana' (Come chop my bana')
Sh'oni power?
M'oni, kowa (M'oni, kowa)
Elemi l'oma last (Elemi l'oma last)
Eji malaika, eji malaika (Eji malaika)
Wey my sutana, ah-ahn?

'Cause you dey amaze
You dey amaze me
Your body amazing
Don't be late
Don't keep me waiting
No procrastinating
Terminator
We don get agreement oh
No terminating
Ngbo ngbo na ngbo ngbo
Nsuh suh na nsuh suh

Peperi, peperipe, ayy
Peperipe, peperipe-ipe-'pe-'pe
Fofori, fofori-fo, oh
Foforifo, foforifo-ifo-'fo (Oshey)
K'emi foh, ki'wo foh
K'ajo jokilijo, kilijo
If you no go mind
Make I be your omo odo
Emi governor
I ma s'omi dodoyo
Slow wine
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "TERMINATOR" de Asake?

Asake

¿Cuándo salió "TERMINATOR" de Asake?

18 De Agosto del año 2022

Asake foto

Asake

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Terminator interpretada por Asake. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión