Rebel Music - Black Sherif

Letra de Rebel Music - Black Sherif

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Rebel Music"​ es una canción interpretada por ​Black Sherif, publicada en el álbum IRON BOY. 

Letra Rebel Music - Black Sherif

Lektra
Loudaa!

Soon time na me tam me ransom kɔ buy me phantom
Bɛ hunu sɛ peace and comfort yɛ free na yɛntɔn
Ebi you go find am
When the time comes and we drop the anthem obiaa bɛ da ntɛm
Go and seek protection, fa speedy yɛ ntɛm
Mma obi nte w'asɛm (Waut!)

A lotta ways dem try but I, is a rebel
You carry my matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you
A lotta ways dem try but I, is a rebel
You carry my matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you

Story goes on for the slim trapper guy
History go talk I was insane but ah lie
Yɛse meebɔ me dam wae the hate never dies
Niggas like me never die
We live forever you don't know what it's like
To be in my shoes for a night
(You dey whine me)
So what you get hold am tight
Mese bɔ me Auntie Deede right now Mr Spinner
Make I buss one for the killas
Wey dey think sey wɔn akye me gaja, gaja, gaja
Mese bɔ me Auntie Deede right now Mr spinner
Make I buss one for the killas
Wey dey think sey wɔn akye me gaja, gaja, gaja

A lotta ways dem try but I, is a rebel
You carry my matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you
A lotta ways dem try but I, is a rebel
You carry my matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you

You know say I'm a, I'm a, I'm a sucker for dollar
On a normal keep it original, normal keep it original
You know say I'm a, I'm a, I'm a sucker for dollar
On a normal keep it original, normal keep it original

A lotta ways dem try but I, is a rebel
You carry my matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you
A lotta ways dem try but I, is a rebel
You carry my matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you

Bɔ me auntie Deede
Auntie Deede, auntie Deede, auntie Deede
Bɔ me auntie Deede
Auntie Deede, auntie Deede, auntie Deede
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "REBEL MUSIC" de Black Sherif?

Black Sherif

Black Sherif foto

Black Sherif

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Rebel Music interpretada por Black Sherif. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión