Peace - Mohbad

Letra de Peace - Mohbad

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Peace"​ es una canción interpretada por ​Mohbad. 

Fecha de lanzamiento: 02 de septiembre del año 2023. 

Letra Peace - Mohbad

Iyawo mi sho da da, o romipin
O fi mi sile mo n fa cigar (Yo...)

Wetin be this one like this?
Been through many things, many many gists, though I still find my peace (Imole, Oh, oh, ah)
I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear
Which kind person be this? (Oh, oh, ah)
Wetin be this one like this?
Been through many things, lat'aiye genesis , I be dealing with frenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman we never rest
King of south and the west
Faster than a car, won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh, ijebu lo lewu le so oh
Bad vibes on the gram (Uhn, uhn, uhn, uhn)
Reading my Psalm, I'm so Biblical (Oloun, uhn, uhn, uhn)
Aiye lo l'okada, won de tun ni car
Dem wan tear your knicker, dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga, you go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, shey you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe, shey you go dey before my surulere? (Kai)

Iyawo mi sho da da, o romipin
O fi mi silę na, o fęsę ja
Kakiri dodo awon aboki (Oh, oh, oh)
Iyawo mi sho da da, o romipin
O fi mi silę na, mo n fa cigar
Kakiri dodo awon aboki (Iru kileleyi, shen gbo?, oh oh, ah)

Wetin be dis one like this?
Been through many things, many many gists, though I still find my peace (Oh, oh, ah)
I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear
Which kind person be this? (Oh, oh, ah)
Wetin be this one like this?
Been through many things lat'aiye genesis, I be dealing with frenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of south and the west
Faster than a car, won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh, Ijebu lo l'ewe so oh
Bad vibes on the gram (Uhn, uhn, uhn, uhn)
Reading my Psalm, I am so Biblical (Oloun, uhn, uhn, uhn)
Aiye lo l'okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker, dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga, you go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, shey you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere?

Iyawo mi sho da da, o romipin
O fi mi silę mo n fa cigar
Kakiri dodo awon aboki (Uhn, uhn, uhn)
Iyawo mi sho da da, iyawo mi
O fi mi silę mo n fa cigar
Kakiri dodo awon aboki (Iru kileleyi, shen gbo?, oh oh, ah)

Timijay on the track
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "PEACE" de Mohbad?

Mohbad

¿Cuándo salió "PEACE" de Mohbad?

02 de septiembre del año 2023

Top 5 canciones de Mohbad

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Mohbad. Si te gustó "Peace", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.

Feel Good
Niphkeys, Imole, Plenty enemies (Mohbad), Wey dey follow me, Má jẹ kan mú mi, Even if na die minute, Emi ọmọ ghetto, Mo ti di Ajinomoto, My grace na auto, automatic, Won fe ba mi ya foto, Èmi ti gbéra (On God), Lati...
Mohbad foto

Mohbad

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Peace interpretada por Mohbad. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión