Konongo Zongo - Black Sherif

Letra de Konongo Zongo - Black Sherif

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Konongo Zongo"​ es una canción interpretada por ​Black Sherif, publicada en el álbum The Villain I Never Was. 

Fecha de lanzamiento: 05 de octubre del año 2022. 

Traducción Español

Letra Konongo Zongo - Black Sherif

(Why so serious)

No no no no


I pray to God for times like this aswear my papa

I no fit lie you like koti I work so harder

I go wayward for what I need Kwaku mantie obiaa

It's me and my gang we never speed kakra kakra noaa

They say I stubborn cause I no go their way

And I don't know why they pissed off when I'm runnin' my race

It's getting them fucked up they ain't catchin' up with my pace

I'm not to be slept you go wake up na wayɛ late

Don't stop oh my jiggy blacko

I tell myself these words every time on the road

And I'm still grindin' cuh it's do or die where I'm from

Kwaku the black sheep no dey give up no way

I run from house to chase the guala my jigga

Plenty calls efri me fie nso mannfa da

Them vex me taya for my house but I no mind

I never gree make petty complains pull me back


Who no know me no know me

Ask who know me say who I be?

I no dey open up to nobody

I keep my yawa to myself my guy it's only me

Who no know me no know me

Ask who know me say who I be?

I no dey open up to nobody

I keep my yawa to myself it's only me


Trapper kɛseɛ pahn from a small city

Konongo Zongo 18 mu hɔ aa na me mefri

Ɛnnyɛ deɛ mentee bi da ne kɔ wakyi

Anaa gye na shishi bi, sɛ woyɛ fine aa wadidi

Menni sabali koro pɛ wɔ makoma mu

Bie mu na menkɔ o aniɛden saahn gyesɛ mawu

Thousand niggas on my neck nanso mannwu

Gyina me nan so sann kosi time aa yagyinaa mu


Who no know me no know me

Ask who know me say who I be?

I no dey open up to nobody

I keep my yawa to myself it's only me

Who no know me no know me

Ask who know me say who I be?

I no dey open up to nobody

I keep my yawa to myself it's only me

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "KONONGO ZONGO" de Black Sherif?

Black Sherif

¿Quién produjo "KONONGO ZONGO" de Black Sherif?

Joker nharnah

¿Cuándo salió "KONONGO ZONGO" de Black Sherif?

05 de octubre del año 2022

Créditos de la canción

Letra aportada por: Guelo

Portada de Konongo Zongo

Black Sherif

13 visitas
0 Favoritos
Favorito
Mi lista

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Konongo Zongo interpretada por Black Sherif. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión