Dem Dey - Burna Boy

Letra de Dem Dey - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Dem Dey"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy. 

Traducción Español

Letra Dem Dey - Burna Boy

(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo' (No do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey? (No do, no do)

A little investment in clito-currency
Every bo-bo-body, ya'nu si

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

(Lokoja) O n gbóná s'ọwọ dem no fit handle me
Odogwu is wise, can't you see? (Can't you see?)

(No do, no do)
Ko dẹ sere ninu gaza (No do, no do)
Wọn a de ma ri shege banza, (No do, no do)
Wọn a de gbó o pansa-pansa (No do, no do)
It's a banger, shokoloko ban—
O da

Thank you for your support
On God, of course
To the people wey just come, on board
You are all, very, very welcome ('Come, 'come)
If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off
Swallow the river, and if I no deliver
Fuck my woman

(No do, no do)
How many break yet? (No do, no do)
How many shut down? (No do, no do)
Òun ẹni la n gbé (No do, no do)
La n gbé lárugẹ (No do, no do)
No make me suspect (No do, no do)
Ogbeni, stop ṣe bẹ (No do, no do)
All your connect don call me
Ẹnì ba gbe'ge si ma ya ni
Ṣe ẹ ma damo o tẹ ba ri?
Sare, sare o (Sare)
Sare, sare o (Sare)
Jaiye k'aye, oh
Maye ko dẹ kan aiye

(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo' (No do, no do)
Is that why you are shouting?(No do, no do)

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

Ko de sere ninu gaza
Wọn a de ma ri shege banza
Wọn a de gbó o pansa-pansa
It's a banger, shokoloko ban—
O da
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "DEM DEY" de Burna Boy?

Burna Boy

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Dem Dey interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión